Oh , so we are supposed to say Waa??? I Dey only shine teeth wave oo
2026-08-05 19:36:31
211
𝑻. 🖤 :
People wey dey cr*ze I dey always eye them ni 😭😭
2026-08-05 21:25:18
1
BOURNVITA🧋🍫 :
One werey call me NYSC today 😂😂
2026-08-05 14:49:14
153
Nasseh Cruz :
One call me Nigeria pickin
2026-08-05 21:13:06
25
KAYODE🤍 :
You never hear them saying Ajuwaya nah that one dey vex me pass 😂😒
2026-08-05 17:51:44
37
Sassy_Anav😈 :
I no dey answer at all. na so I tell one waka one day 😂
2026-08-05 14:40:49
41
𝒜𝓁𝓁𝓎♡ :
Like everyone should please rest don’t even hail me
2026-08-05 20:09:43
2
Valerie Perpetua :
E get one anger wey dey follow that uniform anytime you wear it. 😂
Na small thing dey vex Corper plssss!
2026-08-05 17:33:05
5
ℂ𝕙𝕚𝕕𝕖𝕣𝕒 ✞ :
You Dey stay lugbe FHA
2026-08-05 16:50:16
1
𝓚𝓱𝓾𝓭𝓲𝓲𝓲🌸💞 :
I fit shoot you if you tell me that thing😂
2026-08-05 19:36:36
6
thegreencollar :
Corper Dey suffer and it’s very obvious
2026-08-05 11:58:56
73
One and only August baby :
One soldier tell me “corper shun” 😂😂😂 I chuckle waka comot… baba call me back say I must come to shun 😭😭😭😭😭😭😭😭😭
2026-08-05 21:27:52
3
Chidera :
I go rush the person with happy Sunday ...I hope you get the reference
2026-08-05 17:29:51
9
Olalekan :
Ará kan 😂Corper oo 💔
2026-08-05 12:27:01
19
Zel🇹🇿 :
Honestly..... If you see the bad eye wey i take dey look them😭😂
2026-08-05 20:15:39
2
shalina_rose :
na so one soldier stop my Keke for check point, immediately I squeeze face he couldn't even waste our time again and told the driver to please go say e hard to see corper wey dey smile 😂😂
2026-08-05 17:02:29
5
Rachod1 :
I no Dey even nod😭, I always ignore.😂 para Dey body
2026-08-05 21:46:18
0
Sammyyung :
as I wear uniform yesterday
my body just dey hot especially those drivers wey come dey add money to normal price say u wear uniform
2026-08-05 13:59:01
1
cee jay :
They told me young girls and stupid attitude 😂,no be small insult I receive for not answering them o
2026-08-05 20:09:50
1
:
me wey dey come from clearance wey my eye dey red, this guy still get mind beg me for money 😑..God save him I'm on uniform
2026-08-05 13:55:02
1
Naomiie.xx :
Naso I swear for one man for bus-stop, me wey find car for like 30 mins inside hot sun for Abuja i even dash am extra one for the road😭😂
2026-08-05 21:59:16
0
Teemah styles :
Any small thing I dey quick vex since I collect that Khaki😂🥺
2026-08-05 22:00:03
0
To see more videos from user @ehisojeks, please go to the Tikwm
homepage.