@dt.tawa:

TAᗯA☆彡😇
TAᗯA☆彡😇
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 05 August 2026 14:54:29 GMT
170751
39532
266
4287

Music

Download

Comments

queen_l400
Chivelle🤍✨ 🪳 :
na lie na ur secret 😭😂😂and I go cast you 😂😭😭
2026-08-05 16:03:31
351
fheyicakesntreats01
Baker IN📍COMMAND IPAJA/OTA🎂 :
Mo pa ro ku, me self con dey fear myself 😩😂
2026-08-05 19:43:48
46
lifestylewithwura1
LifestyleWithWura 🤍🌿 :
Me wey Dey lie to ChatGPT 😂😂😂
2026-08-05 21:41:43
10
abisola686
abisola686 :
My mama sef Dey beg me to voice out 😂😂
2026-08-05 18:55:17
64
naomiisfynnnnnasf
Naomi is fynnnnn asf💋🌸🥹🤏 :
Omoh wait oooo I no sure say I get secret sef i dey dis world like this 😂
2026-08-05 21:51:46
1
kanyin_gloss
KWASU Lipgloss Vendor :
If you put me for talk too much I go just lie for you😂😂
2026-08-05 22:12:04
3
thisdayveed
Y😂UR FAV TAILOR GUY :
Even me sef, I no sabi my own secret😂
2026-08-05 15:08:38
35
abefe4568
꧁༆Agbeke 🥹💕༆꧂ :
Me I know yr secret o 😅 You just say it now that u don't share your secret,that is also a secret on it own ☺️
2026-08-05 20:36:48
2
glossbyshewa
glossbyshewa💅✨ :
Me wey no even know my truth again I dok use all my whole life to lie 😂💔
2026-08-05 17:27:58
20
iam___kennytush
𝙰𝚈𝙾𝙼𝙸𝙺𝚄𝙽😻🩵 :
Small secret wey I tell tawa yesterday he leak am ni😂😂
2026-08-05 15:12:56
65
kauthar__02
~Bisola~♤ :
na lie you don expose my secrets 😏
2026-08-05 15:04:40
10
lizzy_diary
Lizzydiary😘 :
Secret wey I use my own mouth tell u 😂 before u cast me I go use my own hand write ham for my status 😅
2026-08-05 15:06:53
27
ada.chizzy6
ada chizzy :
I swear,anything I tell anyone is not a secret oo😂
2026-08-05 15:52:25
6
her_johke
her_johke :
Eni toh goooor😩😂😂
2026-08-05 15:25:44
9
ibrahimx877
🔥 I B R A H I M 🔥 🥷🏻 :
Na true oo😂😂😂
2026-08-05 14:57:03
4
hadassah011
HADASSAH ❤️//RDN🦷//RN 💊🩺💉 :
I lie die 😂😂😂
2026-08-05 17:45:32
2
lorlahsbakehouse
CAKES IN SANGO/IFO :
Mi oti e ni secret .. as he dey happen I don bury am and my brain go forget am !
2026-08-05 20:23:29
2
fheyicakesntreats01
Baker IN📍COMMAND IPAJA/OTA🎂 :
I deh even lie to myself Baba mi😩😂
2026-08-05 19:44:14
1
To see more videos from user @dt.tawa, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About