@dstar_kiss: 😭😂hmm #relatable #fypviralシ #tiktokviral #tiktoknigeria🇳🇬

dstar_kiss
dstar_kiss
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 05 August 2026 15:47:59 GMT
69598
13253
73
11048

Music

Download

Comments

queen4real002
yinkus :
fine heart break 💔😭
2026-08-06 02:02:45
0
lady_grant1
♡ ⃗ *ೃ Lady_Grant💕❤️🦋♡ ⃗ *ೃ :
😂😂 Ago help you find babe sha 😂😂
2026-08-06 02:00:09
0
mimifire20
Dfw_mira :
Very anyhow you people oooo🤣🤣
2026-08-06 01:35:22
0
its_ignace
IGNACE 🥀🖤 :
make una help me my life na
2026-08-06 01:52:18
0
della_xx2
Adeola♡ :
Dem no go see as I Dey suffer now o😔😒
2026-08-06 01:28:57
0
jovira67
~jovira🌺 :
Sometimes i reason if i shd go back to him....buh omor I'm still trying to move on
2026-08-05 21:13:11
39
bigliz7
💔 :
My girl just shouted at me cuz I’m tryna go back to him
2026-08-05 20:38:07
9
oreselu_olamide
Orientation 💐❤️ :
Na so so she don jazz you them go Dey shout
2026-08-05 21:43:07
10
asta_xoxo1
Feranmi💀🖤 :
Real o😂 but I no fit go back 😂
2026-08-05 21:55:49
4
thatgurlpat7
Patty💫 :
2026-08-05 21:46:04
1
abeke.ade.1235
abeke ade 123 :
your face look familiar 😳
2026-08-05 18:20:40
3
marv_peng
Peng🌸✨♉️ :
Very anyhow friends
2026-08-06 01:51:44
0
titilayoawoniyi6
Layo💕 :
I don go back Abeg 😏😉
2026-08-05 18:45:03
1
mhix.blackdiamond24
Black diamond🌸🖤🌸 :
Very stupid friend 😂
2026-08-06 01:33:31
0
badgurrrl1
Loseyi🍁💫 :
Funniest part is that my ex don married with a lovely daughter 🥰I no fit go back😌
2026-08-05 22:13:42
1
belacrush8
Bela Crush🇰🇷🦋❤️ :
Me i dey go back oh😫
2026-08-05 22:03:36
0
xoxo_erica1
Erica_xoxo❤️ :
Real o😂
2026-08-05 22:53:11
0
only_bunmi
Oluwabunmi 😌 :
dem go con dey swear for person 😂now when I single, dem no gree give me babe o
2026-08-05 22:39:21
0
iam_official_farouk
iam_official_farouk :
Make I go back to my ex joor
2026-08-05 22:55:31
0
chi_fit7
Chi💞🌸 :
Omoh I no understand how I wan take heal sef 🥺
2026-08-05 23:29:01
0
xxmides
🎀Dfw_Ire🎀 :
Am single guys
2026-08-05 22:06:02
0
To see more videos from user @dstar_kiss, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About