@adeboyin__: The story long nah Monday to Thursday my grandma dey go church I know sabi say belle dey catch person for church😭#relatable#fyp#tiktok#trending
baby girl, I'm a nurse and I have a labour case presently but I already told the patient to wait till after we confirm how your grandma got pregnant
I'm sure you don't want to keep your fellow woman in pain
so please story time asap
2026-08-06 05:27:43
14222
୨୧ 𝓔𝓵’𝓒𝓪𝓻𝓲𝓶 ୨୧ :
So if grandma born now the pikin go be your aunty or uncle😂
2026-08-06 05:26:06
28498
SOFTFAYY💕 :
So that “ hold on we are in a family meeting, my grandma is pregnant” wasn’t a joke? 😂😂😭😭😭
2026-08-06 02:08:52
44555
First Boy🌟 :
See Weytin I wake up Dey see for Thursday morning😭😂😂
2026-08-06 07:14:29
7938
Omosewa :
your wedding cloth no go tear if you bring me back ☺️
2026-08-06 10:26:19
718
. ͥ ͣ ͫ𓋹 ༒︎ Øri₴i₴༒︎☠︎ :
So we go witness another Sarah for our generation 😭
2026-08-06 06:47:38
3183
🖤🌸 :
Your grandma dodged menopause Abi wetin? 😭
2026-08-06 05:59:27
7305
ᜊ :
You’re somehow 😭
2026-08-06 00:40:43
1898
JEWELRY VENDOR Delta State :
7:20 in the morning
2026-08-06 06:20:34
3
PR£STIG£ 🥷 :
I’m sat please, we need to finish what we started 😂😂
2026-08-06 05:48:03
5
Paula💕 :
It’s indeed the work o God 😂
2026-08-06 11:09:40
2
soma :
if I be the grandma I no go open my eyes
2026-08-06 06:27:09
2196
Cynthia Uche :
Make Una name the pikin Isaac 😭😂
2026-08-06 06:56:43
974
Duke Brew Mclordington :
Eh eh even if na bird , write this gist give am make e deliver fast fast
2026-08-06 01:38:37
675
🪳 :
Grandma after Sunday service 😭
2026-08-06 05:53:00
1708
To see more videos from user @adeboyin__, please go to the Tikwm
homepage.