Kabaka say Asari weh dem Dey wear shoe .. guy that line weak me 😂
2026-08-06 00:37:13
41
user8364003484071 :
👋👋👋👋👋 kodus to you T K
2026-08-06 14:19:15
0
edyungautos :
EPA na wetin we want may you dey talk be this..
2026-08-05 22:36:41
36
Zayne Dad :
Baba done dey finally realize say people done dey dislike am because the way he dey package, now he’s trying his best to make everything right
2026-08-05 22:27:19
28
🌎WorldNumberOne 🇲🇫 :
EDO TO THE WORLD.YOU ARE A GREAT MAN KABAKA.
2026-08-06 02:03:59
10
MR Artcollins22 :
When you go close to Mr Tony kabaka you go know sey this man get good mind and very simple man,internet too Dey lie for e head,go close to him first you will understand what I mean 💯one love ❤️
2026-08-05 21:09:44
17
martina :
well done sir
2026-08-06 10:03:09
0
Nice money 🦅 :
na now you day talk like Tony way we know
2026-08-06 06:39:38
5
SORG :
our Soldier welldone sir
2026-08-05 18:37:17
8
HOUSE OF CIZ :
baba kabazoo, na now u talk like the Edo youth president when you be.. 100 gbem 4 you.....
2026-08-06 07:31:39
5
Netete :
minister of allocation and public funds
2026-08-06 07:01:19
9
Pain 💔 :
Is too late toni
2026-08-06 10:10:32
2
OBINWAEZE SUCCESSFUL AKA GOVT :
No be Kabaka talk this oh 👂
2026-08-06 10:13:30
0
Zayne Dad :
Baba done dey finally make me smile
2026-08-05 22:29:49
6
kiokio_of_the_Game :
My lord done talk 😎
2026-08-06 07:38:14
7
precious Sunday's :
GOD bless you sir
2026-08-06 07:46:27
2
Best Movement :
Tony kabaka na now you dey talk has real Edo man👍👍
2026-08-06 06:21:41
4
goodluckcoolosifo :
Is now you talking, the one you said before doesn’t make sense
2026-08-06 05:50:15
3
Mustard seed🛡 :
War Lord you talk so ok
2026-08-05 22:31:26
4
Henry Okodugha :
correct
2026-08-06 05:26:12
2
To see more videos from user @osasinabutu, please go to the Tikwm
homepage.