As moni no dey get as e be for months now I no dey talk to them my papa dey call I no pick 💔💔😭😔
2026-08-06 08:30:25
1
NICE ONE ❤️🩹🥰🤣😂💔💯 :
if ur mom and dad are still alive no matter what happened don't give up on them just keep on praying for long life and prosperity ❤️❤️❤️💔💔🙏🙏
2026-08-06 21:22:28
1
Chacolee :
Wetin dey pain me say if l call my mama she go first ask me say this one wey l call her like this l wan send her money
2026-08-06 10:34:54
1
Nero :
If I fat my papa go say my belle too big if I slim e go say I too slim I dun tire
2026-08-06 23:13:52
1
big c⚓ ⭐ :
I no travel but always sending money to her
2026-08-07 07:13:06
1
sweetnessssssssss1 :
My parents are my entire life o
2026-08-05 20:21:55
39
Bath like kings :
What if u have parents that only care about money
2026-08-05 21:09:08
7
DeepWithEmmanuel :
thanks alot U have really spoken directly to me . but what if it's my nature to be on my own? . I really love my parents but I always prefer to be left out alone
2026-08-05 18:42:08
16
Tasly :
Thanks Broo 😭😭,am going home this weekend to see her am the only child she has 😭
2026-08-05 17:50:25
18
Samuel footwears :
Seeing this wasn't a mistake, today i remember my mom calling to say she misses me so much..... I'm going to spend a day or two with her only that am ashamed cos i think i have failed her 😭😭💔💔
2026-08-05 22:01:08
6
Emp12 :
I call My mom yesterday Omo her laughter for phone melt my heart ajeh
2026-08-05 21:09:24
7
𝑶𝒍𝒖𝒘𝒐𝒍𝒆 🪐 :
some parents go avoid you if you no guild, na why I no dey go house.
2026-08-05 21:06:55
6
high_star❤️ :
I hope my brothers sees l this fr 🥺😔
2026-08-05 21:04:16
6
Chaka :
i blocked all my family both parents and siblings
2026-08-06 07:36:43
1
og nice 😎 :
this is me 😭
2026-08-05 20:28:47
6
001pawe⚓🪔 :
omo 😣💔❤️🩹
2026-08-05 23:40:03
2
ife :
your very direct
2026-08-06 03:38:19
2
@nyiego :
Best advice
2026-08-06 05:55:49
1
Homeboy🇳🇬🇺🇲 :
brother brother this video touch my heart 😭😭😭😭😭
2026-08-06 07:06:17
1
Gehgeh power :
may God bless you brother
2026-08-06 00:52:06
2
Angerin Pek :
This video don suppose reach 2million views ❤️
2026-08-06 00:40:59
3
To see more videos from user @_mrbuchi_, please go to the Tikwm
homepage.