as i deh hear this experience, see as i just deh do hmm, hmm un and down...
its crazy man !
2026-09-28 23:01:45
0
incomingsenator :
If your life wan start to Dey spoil them go first thief your phone 😩
2026-09-27 09:53:25
0
Moyinoluwa Sebioba❤️💙 :
Na copy copy make people later go fall victim....must you live in expensive apartment?... guys wake up Pop house naa for landlord not tenants...house rent is f**kin high this days stay under ur limit don't let money, woman,friends push u....a word is good for the wise👂
2026-09-28 20:40:36
0
Rotez Digitals :
2years. E gba mi ooooooo
2026-09-28 18:32:10
0
AFOLABI❤️ :
That time, Your Gas go finish, Foodstuffs go finish, From 75GB data subscription to 7GB, You’ll stop DSTV subscription, change your Salon, Reduce how you carry your Clothes to dry cleaner, minimize your Movement, avoid unnecessary outing 😅😅
2026-08-08 12:27:16
143
Adeyinka King :
you just gained a follower bro, men should always motivate men 💪. this na content with no fugazzi
2026-09-28 20:59:08
0
BigZion001 :
Omo I chop sapa for 2018 till 2019 a good 1 year … my life won cut … Alliamdulilai
2026-09-08 18:06:07
17
Malvins 👑 :
This experience go far ooo [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-09-28 20:36:32
0
kisstoe pee :
nah shop wey open for my wife help me when sapa hold me and my wife con be good wife she understand me paa🥰🥰🥰 .....as a man always let you family enjoy you when you have money cause if money no dey no be you go tell your wife when she'll start praying for you nah your good deed go make that prays work for you quick if you don treat them bad the prays go slow oooo 🤣🤣
2026-08-06 23:00:09
26
All About Grace :
Brr you fit dey bomb steady steady , use better soap and still no cashout , I learn that life has is own season , person must face raining and dry season nii sha
2026-09-13 15:51:56
42
Horlawale :
A true tiktoker will never pass a video without checking the comment section .Boss how far?😂😂
2026-08-06 13:25:55
118
JT the Cat Daddy :
Omooo e hit me like 6months this year
2026-09-08 16:21:16
8
.𝟏𝟏𝟔♧ :
If money don remain 100k, money don finish 😹😭
2026-08-06 17:27:08
112
Shigomoney$ :
Nah reality talk be that Ajeh
2026-08-05 20:43:27
166
V.I.C🫵👑 :
7 months now I dey face am but it'll be over soon by God grace 🙏
2026-08-06 16:17:15
60
FRESH!!☪️🪭🧊 :
Kuku mention my name 😁 😁 1.8m don remain 30k now another money never enter 🥺
2026-08-09 09:23:42
15
Minister For HAIR AFFAIRS 🙂 :
Egbon you no calculate data fee while locking in
2026-08-05 21:47:30
81
D•O•F :
I don downgrade from Egg stage to ponmo stage like this.. na pieces I Dey cut ham sef 🥺
2026-08-08 19:00:02
11
FEMER :
Omo as you Dey talk my heart just they do Gbim 💔🥹
2026-08-13 20:41:35
20
Divo :
My bro u don forget emergency billing fit sup for that time self that car fit break down when you still get like 1m for account and e fit collect 300k out of it, many unplanned billing fit sup at that moment .
2026-08-06 02:37:12
52
Michael “BOLO” Bolwaire :
I wan pay 500k for rent this month end now i never see kobo for my aza
2026-08-10 17:50:02
13
Ayobami :
January February March. I have 40m plus for aza, I start hostel process. June July e con be like I never taste money before my car as been parked for 2 weeks now, omoh nah bike I Dey use move around thank God say I buy bike that period
2026-08-06 13:45:51
5
AYANFE👑 :
This Egbon don run the settings paa😂💔
2026-08-06 00:44:32
35
Ⓔ𝕞𝕞𝓨𝐊𝕚𝐍gⓈ🥷💕 :
The hardest part is that 1.3M wey yoh dey remove 200k little by little…. E fit no pass more than 1 week when account go reach Zero
2026-08-06 09:05:28
22
ThurnaTok :
It’s true life story for every hustlers…. Nah person wey grace folo Dey comot for diz kinda settings oh 😔. If God grace con locate you, no go shame your brother oh! 👂 and no forget wetin don sup before, make e no go sup again! Use your head
2026-08-15 11:11:03
6
To see more videos from user @oblnation1, please go to the Tikwm
homepage.