them dey cheat on lover girl if You love deeply they'll play with your feelings speaking from experience
2026-08-06 09:22:06
1
🍁✨ :
Make God still help me kill nonchalant man for me
2026-08-06 08:44:02
100
dawnowie19 :
You be asap rocky
2026-08-06 07:11:53
526
🥷🏿🫀 :
“I have tasted the genuine desire of a woman in love, therefore I can no longer chase women.”
2026-08-06 08:17:31
80
nevergonfakemylife :
9ja guys no Dey stress girl too ? Make Una Dey talk truth once 🙂
2026-08-05 22:10:06
380
ADEDOYIN 🌹 :
Nonchalant wan kill +234 men😂 na why
2026-08-06 06:50:16
50
Praise!💋 :
Abeg calm down o God no go punish me😔
2026-08-06 06:44:15
0
nheesola🦋 :
Una never see anything
2026-08-06 00:00:12
72
the_thickiana :
Yes, thanks any thing else?!
2026-08-06 07:52:01
8
deeprootstudio :
All these babes just Dey vex 😂😂😂
2026-08-06 09:43:04
0
riri_umeh :
A girl can do everything and still get dumped tho😤
2026-08-06 06:36:25
4
︎ 𝒕🥷 :
man I’ve got so much high taste in women who had genuine desire of love for their man, i wonder how i go fit cope if i no end up with my babe cos i no fit even chase any woman
2026-08-06 08:59:37
7
Ade🦋 :
You sef ONKR😂
2026-08-06 06:55:55
12
Chidinma❤️ :
for una wey Dey form nonchalant 😂una never see anything
2026-08-06 09:21:57
5
Teemah2pretty🥇🥹 :
Omoh God will not punish oo😭😂
2026-08-05 22:42:32
30
To see more videos from user @bamidelerf, please go to the Tikwm
homepage.