@bbcnewspidgin: Afrobeats star David Adeleke, wey pipo sabi as Davido don throw warning give anybody wey wan put hand inside di governorship election for Osun State, say make dem no try am. Davido cut di warning wen e dey tok to tori pipo for Osun State ahead of di election wey dey hold on August 15. E remind pipo say election no suppose be desperate mata as di opposition party dey make am look. Davido na di nephew of di governorship candidate of Accord party for di Osun election, Ademola Adeleke. Im main challenger na Bola Oyebamiji. #bbcnewspidgin #osunstate #osungovernorshipelection #davido #adeleke

BBC News Pidgin
BBC News Pidgin
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 05 August 2026 19:17:23 GMT
129107
13851
157
205

Music

Download

Comments

sircube360
sircube :
this guy go be governor soon
2026-08-05 21:13:43
139
arewa_cubana
Arewa_cubana :
Tinubu want really get Davido uncle down oh
2026-08-05 20:16:30
255
alexizkizzy
KING👑 🔹 :
why una crop out when him call out hope uzodinma
2026-08-05 20:41:07
45
oga_audu
Oga_audu :
This is what we want at the national level, imagine wizkid, burna 2baba and psquare doing this for the presidential election.
2026-08-05 22:16:40
16
jnralhajiofficial
jnralhajiofficial :
Why e Dey read from book ????and its was called press conference
2026-08-05 21:02:43
28
itz_king_rafael
👑 𝔸𝕂𝕌𝔹𝕌𝔼ℤ𝔼 👑 :
Davido go soon be governor for osun ishallah
2026-08-06 00:46:05
5
egogodglobaltowncrier
Egogothetowncrier :
Vote for APC my good people of osun
2026-08-06 00:48:50
1
earl.king69
Earl King :
wise word
2026-08-05 20:58:03
0
cruisetvon
CruiseTv :
We will vote for adeleke most especially because of davido!!!!
2026-08-06 00:03:22
1
wasiuadedeji1
wasiuadedeji345 :
Adeleke will win by God grace ❤️
2026-08-05 21:12:34
31
andrewoladokun
Theduke :
Arguably the most loved man by Nigerians.
2026-08-05 22:14:26
14
juliusimarhiagbe
OSEMWENGIE :
God is with the Adeleke's
2026-08-05 22:09:39
17
theophilusogwue99
OTLord⚓️🪝 :
Vote for a betterment of Nigeria
2026-08-05 21:41:35
7
jsax54
Jide :
You have spoken well my brother OBO
2026-08-05 21:51:13
7
escomulan
THE MACHINE 630 :
APC touch everybody o, my 001 dey sweat o, But we nor go gree for anybody
2026-08-05 20:58:32
11
erihderby
MR DERBY :
By the grace of God
2026-08-06 00:23:52
0
charliemehn
charliemhen :
OBO for a reason.
2026-08-05 20:51:19
9
kingwillyactor
kingwillyactor :
baddest!!
2026-08-05 19:23:17
7
angeltjazzolalekan
angeltjazzolalekan :
well done OBO
2026-08-05 20:45:11
5
okiki_entertainment
Okiki_Entertainment1 :
001 Dey talk 🔥🔥🔥
2026-08-05 20:46:50
5
1234567osh
Sir Muta :
Adeleke Is The Next Governor Of Osun State 2027. ............. 15th Of August Is The D Day ? Insha Allah Adeleke Is The Anwser .
2026-08-05 20:49:29
8
princepaul1067
Prince Paul :
001 is a wisdom man e get why
2026-08-05 21:02:52
5
fataiabdulrahem
fatai abdul Raheem :
Ambo for sure 🥺🥺
2026-08-05 20:44:01
1
To see more videos from user @bbcnewspidgin, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About