Na just 5 of us wey no want this so called big weddings😔 cause why the unnecessary spending when I can use that money to invest in my business
2026-08-07 08:40:55
0
mhiz_Favoured :
😅e be like say na only me be Ada wey no wnt big wedding
2026-08-06 08:17:32
26
chinenyenwa167 :
To be Ada no be beans o😂
2026-08-06 07:17:46
140
chidimma0852 :
Make I see good man first I am not doing anything with big wedding
2026-08-06 14:17:57
6
Zara beauty fabrics :
Omo shout at to Ada we are too much
2026-08-05 22:36:49
26
CHI🥺🌹 OMA🌸 :
I say eeee, noise go chokeeeeee😁🥰🥰
2026-08-05 19:54:40
6
TREASURE 🥺♥️💫 :
Omoh we ada cost oooh😂♥️
2026-08-05 22:54:37
7
ISABELLA🧚♀️💃💕 :
Igbo to the world 😩❤️
2026-08-06 18:11:48
2
Humble beast 🏴☠️🏴☠️ :
My papa sef want big wedding
2026-08-06 07:04:03
7
MIRA_🦋🤍 :
I’m the only child and only daughter I’m not doing big weeding i don’t want any stress na my life after the marriage they me important oo 😂😂
2026-08-06 19:39:35
0
Everything_by_Pelazzzy :
No hate oooo but I just dey wonder why girls love big wedding omo as I be ada and only daughter even if my man can afford a big wedding omo I no do oooo I hate crowded places I wonder how you guys get comfortable even sitting there self
2026-08-07 06:24:01
2
𝑀𝓈.𝒸𝒽𝓊𝒸𝒽𝓊🙂↔️💕 :
Long wedding oh😹❤️
2026-08-06 19:25:13
1
Chidera :
Name of song
2026-08-06 17:32:41
0
ezeagu first daughter :
we no small at all shout out to all the Ada in the house
una no go lack
2026-08-06 20:09:25
1
Mma💞💫 :
Only daughter too🥲🥹❤️
2026-08-06 08:39:27
1
To see more videos from user @queengrace2300, please go to the Tikwm
homepage.