I'm proud of smart coz he's not shy about his girlfriend English
his proud of her in public even trying to correcting her English
we're all good right?🥰🥰🥰
2026-08-06 07:40:18
87
E💞x🌹c🥰e💎l❤️ :
Na so me Dey explain before 🤣🤣🤣
2026-08-06 06:25:58
109
Police daughter 🫂 :
This boy go get hypertension now God abeg 😂😂😂
2026-08-06 14:28:54
4
Treasure :
This o tan dey off me 😂😂
2026-08-06 12:36:15
5
Vicky🌸 :
Omo I love this girl🥹❤️
2026-08-06 09:07:38
42
Patty💫 :
Someone drove come
you understand abi you no understand
2026-08-06 07:32:32
47
@p.css_ :
Smart bp go high 😂
2026-08-06 07:21:16
36
daisymoore007 :
E say na do you not pay for the tripod 😂😂
2026-08-06 08:41:54
1
Simi.xo🥺💐 :
Her English is getting better🥰
2026-08-06 09:32:24
29
~€mmãñzy ãrtz :
drove in
2026-08-06 15:19:09
1
✰ADEDIWURA🍂🐚🤍★ :
relationship no be for weak with evidence sef u go still explain tire😩😂
2026-08-06 13:30:55
13
Nurse Alice :
Ade i love u 😘
2026-08-06 01:43:57
56
VIRGO ♍️ :
Drove come ko possible 😂
2026-08-06 03:10:37
137
〰️ADUNI🧚🏼♀️➰ :
Smart once said:When the person drove come what happened 😂
2026-08-05 21:22:35
90
Bae and more🦋💕❤️ :
You go explain Taya 😂😂
2026-08-06 05:52:57
35
Daniella :
no be only drove come na he fly come
2026-08-06 08:14:23
20
Lizzy baby 💗 :
na so I dey always explain oooo 😅😅😅😅
2026-08-06 07:25:07
17
Tunjaino Daniel off tpl :
correction in love
2026-08-06 06:15:13
32
To see more videos from user @dsweetwahala, please go to the Tikwm
homepage.