Honestly, as I listen to your message, I really see say every word wey you talk get deep meaning, and I believe am 100%. I no go lie to you. Abeg, teach me. I really want learn from you. Honestly, I don lose so many things because of some of the decisions wey I make before. I really want change and grow. The way you dey talk no be like ordinary man. You dey talk like king. I really want get that kind mindset, confidence, and authority. I believe say I fit learn plenty from you.
2026-08-06 23:10:27
1
GOD'S OWN Animate tv :
e de Right for an OG to date ur course mate??
2026-08-06 21:19:03
0
delta_gee :
Greetings from here
2026-08-05 19:58:42
0
кхинг селем✅ :
but you don make am na boss na why sha
2026-08-06 15:13:45
0
D Palmer :
Real talk
2026-08-06 22:18:51
0
❤️Valhalla❤️ :
High star bro 🙏
2026-08-06 19:09:45
0
Chris Long :
Senior man no be by age oo
2026-08-06 07:18:09
14
emeka odogwu 002 :
my guy way I dey give my house if him carry him baby come and I will give them space them will all there things finish and go
so one dey me and that my guy get problem him go the blackmail me for that girl him dey carry come my house so the called me and tell me all the things the guy tell her and he tell her to block me so the girl say no make she ask me what is going so to cut the story off I won friend that girl make I friend the I won show that guy that guy man no go ft guy guy ooh
2026-08-06 08:48:11
2
Emyy gauthier :
pls upload the full vid
2026-08-05 20:42:21
7
World Alignment ☯️ 🥷🗽🌴🪐🌪️ :
Na my mind u just dey talk
2026-08-06 11:55:10
1
fundahh-mental📈📊 🚀 :
On point ☝️💯💯
2026-08-06 08:23:50
1
sky money :
I dey tell you
2026-08-05 22:30:03
1
🫅king.silva🤑🤙💋🌈 :
we won
2026-08-06 16:04:46
0
Mr LF ✝️🔥 :
More wisdom
2026-08-05 19:57:09
2
VENATUS 💛🖤 :
i swear
2026-08-06 17:43:39
0
junior :
i swear tell them ooo
2026-08-06 12:14:55
0
Luke Bryan fan page :
my kind of way of life man
2026-08-07 06:42:02
0
ri_chi3i :
Na why my boss no de carry me play🥺✌
2026-08-06 13:02:52
0
THECLASSICPHOTOGRAPHY 📸 :
💯 for you❤️
2026-08-06 12:39:39
0
Godstime Pablo :
I swear 100000%
2026-08-06 14:31:43
0
delta_gee :
Who is an OG
2026-08-05 19:59:06
0
To see more videos from user @delta_gee, please go to the Tikwm
homepage.