Did all that and I got asked if it was by force or did he ask me to do shii for him lol 💔
2026-08-06 20:57:36
0
Y$LỌV DC.𓆉🥶 𓆉 :
Nah who dey press money suppose dey expect this 😂
2026-08-06 11:30:01
572
Wonderful Bethel😏 :
Thank you broooo😭😭😭
2026-08-06 08:08:57
967
ugo :
Then you wake up
2026-08-06 14:44:21
86
Sponge 🧽 :
What’s the meaning of DW & SYD
2026-08-06 20:40:26
5
Petite Gurl🥹❤️ :
Lol 😂 all of una funny ooo saying this and that even people wey never do anything for their girl mtcheeew , some guys sha, but as long as u self dey for her , she go surely dey for u too as her guy
2026-08-06 07:48:35
38
Ⓜ️R_E :
for this generation
nah
people like that no dey
2026-08-06 06:03:25
541
SaMaD💐🪐 :
Then I woke up and realized it was a dream
2026-08-06 07:20:46
82
stephen emelieze :
Bare minimum ohhh
2026-08-06 19:11:10
2
Lumina_wealth ♌️ :
And I never send man money before oooooo cause me self no get
2026-08-06 13:41:58
10
antixocial_ :
My babe no fit.
2026-08-06 06:43:52
55
TObi Mrmoney Idamu Lekki 😂💔 :
My own nah to bill me join 💔
2026-08-06 09:45:46
5
The old money style 🕵🏼 :
when I wan start to dey buy the whole world for that girl make nobody hold me o
2026-08-06 07:18:55
10
Promise🪖🪫 :
Bare minimum btw 🙂
2026-08-06 16:14:49
23
Just SBG🤟❤️ :
the first day this will ever happen to me
honestly I will give the poor all my properties 😭
2026-08-06 18:45:27
20
VICTOR'S DIGITAL :
I get one tho 🙂🙂🌚🌚❤️
2026-08-06 15:47:44
5
𝐀𝐂𝐄 𝐒𝐙𝐍.☆ :
nothing concern my babe with this kind settings 😂
2026-08-06 16:14:04
17
🅱️🅾️LE❌❌i :
My Ex still dey deliver both 😂na why two of us no gree move on 😂but two captain no fit dey one ship 😂
2026-08-06 10:58:43
81
To see more videos from user @baddest_remzy001, please go to the Tikwm
homepage.