@lonerrrboy: I tire o😭😂#fyp

LONER✝️
LONER✝️
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 05 August 2026 21:29:17 GMT
53464
9518
128
280

Music

Download

Comments

elion_noval
Elion_Noval :
Then MTN will be like "Your last session was" 🤣😂
2026-08-05 23:11:52
0
collins.zeuse
black barbie 🥰😍🤑 :
wahala for person wey no dey use WiFi 😂😂😂😂🤣
2026-08-05 22:00:30
2
slimzychizzy12
Slimzy Chizzy💕💎 :
Na MTN I come hustle for this life 😅
2026-08-05 22:22:30
13
lonerrrboy
LONER✝️ :
I No press anything o😂
2026-08-05 21:31:33
45
jbd_glam
Jessie Beauty Definition :
My brother de tin don tire me oo😂😂
2026-08-06 00:39:59
0
felicianathan997
🦋FELICIA 🔐🥰 :
imagine u have used 90% of your data 😂😂😂😂
2026-08-05 22:30:32
2
nhelly001
NHELLI JAY :
you no happy say na left them dey tell you ,my own na lost them they tell me oo brr
2026-08-05 22:28:28
2
dlightdt
juice NLFDL🧃🌍 :
Airtel 10k no reach 4 days 😫no be me una go kill o
2026-08-05 22:52:54
3
crystal32.6
Crystal 🔮🌺✨ :
omo eh 😂😂 e rach to ask oh 😭
2026-08-05 22:25:19
5
edu09431
edu09431 :
Once u wake up u must see messages from mtn
2026-08-05 22:07:14
6
auralove596
Pepertual Christian :
I swr😂
2026-08-05 22:37:20
2
moore_291
Rïçhîëmøørê 😎😜🤩 :
they just even send me that message now 😂 omor I tire for Airtel oo
2026-08-05 22:23:12
2
aike3088
JOHN :
ISWEAR BROO
2026-08-05 21:32:23
1
abathy_vibez_only
🅰️.".🅱️.".T."#.".¥_ \./ℹ️B€z :
bring me back
2026-08-05 21:39:19
8
da.ve4624
da ve :
MTN go get tell you say 7days, but tomorrow dey go show 50mb left you go dey wonder 😂😂😤😥
2026-08-05 22:21:41
2
victoriaakpan913
Victoria :
Network na
2026-08-06 00:02:43
0
becky.elvis3
🦋🎀 pretty 🎀🧸 :
I tire ooh
2026-08-06 02:05:05
0
aggl866
Aggie Era 🤗💖 :
the thing fon tire me sef my brother 😳😳😳😳
2026-08-06 00:14:07
0
joy.beauty193
Joy beauty :
Wala 😹😹😹
2026-08-06 00:17:43
0
jedaiah.ottey
TRJP🥺🥺🥺🥺 :
I tirre 000
2026-08-06 00:07:27
1
segunmaff001
ARMOUR FINENESS 🪖☠️ :
omo bro you press button 😂😂😂
2026-08-05 21:30:57
0
To see more videos from user @lonerrrboy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About