my own mama see my results na once she shout say she send me go school na credit I go chop for her head 😩 say she no go pay oo😂 make ona help me pay o abeg 😂😂
2026-08-07 16:01:23
1
i-am_vicky🖤🫂🥹 :
dey play
my sister carry 7A and 3B
2026-08-07 17:06:46
1
🦋 CYNTHIA🦋. A🦋 :
God no know waiting to use punish me na my results 💔😭
2026-08-07 18:35:22
0
beauty💞💞 :
na now my daday no say first daughter no be for mouth
2026-08-08 05:56:39
0
Dead 👹Rose 👺jnr☠️ :
Congratulations ml🥹❤️
2026-08-06 20:59:09
0
cozy 👩🚒 :
i like as en be AI generated
2026-08-06 08:38:33
72
Pluto :
even with expo some people still fail
2026-08-06 07:43:24
31
peace ✌ :
𝚌𝚘𝚖𝚖𝚎𝚛𝚌𝚒𝚊𝚕 𝚜𝚝𝚞𝚍𝚎𝚗𝚝𝚜 𝚗𝚊 𝚞𝚜 𝚍𝚎𝚢 𝚑𝚘𝚝 💗💗💗💗💗💗
2026-08-06 07:13:37
21
Dammy baby :
like your results
2026-08-07 19:00:29
0
mummy jay :
how you take check am
2026-08-06 07:24:44
15
LONELY:) :
Even with my 3As 4Bs 2Cs, nobody no still give a fuck about me for house😂😂
2026-08-06 12:11:20
8
Simdi💗🦋 :
See wetin Ai do for me 🥲😂
2026-08-06 11:30:51
9
Abdul rahmon🛐☪️ :
Art students go just Dey think about their government
2026-08-06 10:10:04
4
ayo :
abeg make una help me check my own o
2026-08-06 08:38:59
2
ᴀɪsʜᴀᴛ🛍️📚🧃🍁 :
𝗰𝗼𝗻𝗴𝗿𝗮𝘁𝘂𝗹𝗮𝘁𝗶𝗼𝗻𝘀 𝘁𝗼 𝗺𝗲 𝗴𝘂𝘆𝘀😍6𝗕3,3𝗔1,1𝗖 𝗴𝗼𝗱 𝗱𝗶𝗱🔥😊
2026-08-06 18:23:04
1
ERIVONA 💞😊✌️ :
with my waec results, I'm sure i will get a new phone 😊
2026-08-06 14:49:36
0
❤️ CHIDINMA 😊🌹 :
na lie talk truth shey na chat gpt 😂😂
2026-08-06 19:12:04
0
♡Angel✿🦋 :
even with my As and Bs and good Jamb result I no recieve any praise atleast my mother said congratulation while my dad said "shey I sent you to school to learn your expected to come back home with good result" after I told him they are not congratulating me well 😩😂
2026-08-06 14:42:32
0
Debby🌈🌸🥹 :
na once I show her my own this morning as morning greeting. the woman credit me for acc.
2026-08-06 07:08:11
2
ROMAN REIGNS FIRST BORN 🥇🥋🥊 :
Omo our results na same thing oo 😱
2026-08-06 09:15:38
3
Ezra 🩵🩵 :
who send me make I write Yoruba
2026-08-06 18:10:36
2
soft chaos :
my papa give me 10k
2026-08-06 06:27:27
1
CLASS 2K26🎓😭🥹❤️ :
COMMERCE D7😭
2026-08-06 07:49:13
0
To see more videos from user @akanni.4pf94, please go to the Tikwm
homepage.