😭😭Because back then we were literally the most chic amongst our friends,dressed well,had latest things,took extra money to school 😭Omo I suppose look our house wise up mehn
2026-08-07 23:54:12
0
T𝓪𝓶𝓶𝔂🧸 :
My papa deceive me finish come go die😂
2026-08-07 14:24:36
183
Auracle🥷 :
Them first sell house my eyes open💔😂 life sha!
2026-08-07 17:08:52
3
Mr_kharleed☠ :
omo this one no be meme oh
2026-08-06 10:58:12
909
real ↔️🪫 :
my p man guide still but as I grow I understand say na my p man get money no be me 🤝
2026-08-06 21:42:49
299
🖤 :
I dey spend lavishly because my papa and mama dey send me money
now I done finish school life done start
2026-08-06 15:07:06
595
🦉. :
Omo I be nepo oo but my papa get greedy brothers after his death they took everything 😂😭
2026-08-07 03:46:56
53
Royce🎱 :
omoo Nepo baby later come dey care for family, God no be soo o
2026-08-07 19:49:37
5
dere :
Bro aswr I sha thankGod say my eye open for year one
2026-08-06 12:33:13
172
𝓜𝓲𝓴𝓴𝔂🧃👻👿 :
Until my papa die guy 😭💔
2026-08-06 16:05:30
27
Cypher 👽💸 :
Aswr on my life na wetin we be till life sup 😂😂💔
2026-08-06 16:32:20
9
T.J FESTUS ✝️⚖️🇺🇸 :
we plenty wey our papa guide shege when we small...
😂😂
2026-08-06 22:41:30
24
Aarush :
wetim be the name of this odumodu song... see joy him just give me
2026-08-06 13:47:01
30
Phantom D. Ghost.🥀 :
na my papa guide, no be me.😅
2026-08-07 20:39:22
19
Pãstor micħäel 🚀🤵🏿♂️ :
And my papa guild that year o 🙂💔
2026-08-06 16:49:04
42
𝙲𝙷𝙸𝙶𝙾𝚉𝙸𝙴𝙼 🏌🏿♂️ :
Till my papa die I come wise up once 😖🥹
2026-08-06 16:37:01
20
Modella💮🧝🏾♀️ :
Until I see myself dey hawk for main market 😌💔
2026-08-06 16:05:35
75
blackcurrent :
be like this thing nah for me oo😥
2026-08-06 13:47:42
11
Wunn :
where my eye open na when my papa disappear from the settings na me con turn head of house
2026-08-06 15:37:20
11
To see more videos from user @wesisunhappy, please go to the Tikwm
homepage.