meaning these cars no get tracker security that can make the engine not to start at all
2026-08-06 07:48:42
457
Lashi✝️🇨🇦 :
Na why I Dey pack my car for mechanic work shop
2026-08-06 09:18:03
11
3FA🛎️ :
Omo nah why my brothers no Dey buy big cars ooo but them get investment
2026-08-06 09:07:00
8
bobby19055 :
nah why I commot for Orchid go dey live for Sagamu, no be lifestyle I wan chop but peace of mind abeg ooo
2026-08-06 09:06:20
16
Omugbemileke :
Omo , thank God say I no Dey house , I go don find one place go they go just pack me join them 🥺
2026-08-06 07:58:58
112
NKEMAKONAM 🥂🧃 :
Informant go Dey there lowkey Dey observe
2026-08-06 07:56:37
275
COLLINS :
Na my brother Benz Dey last
2026-08-06 07:58:30
40
ℝ𝕚𝕔𝕙.𝕔𝕠𝕞 🀄️ :
The government steal but don’t want you to. The Pastors steals but says you should not steal 😂😂😂 Humans are experimental subjects until they realize They’re their own master.
2026-08-06 08:03:00
52
… :
Kai Kai Kai
2026-08-06 07:23:33
46
Cliffmarine :
But yaya bello is moving freely
2026-08-06 07:53:45
61
iamshorell :
There is no raid without an informant
2026-08-06 08:58:56
12
•🦇 :
Those boys go gaz start from square 0💔
2026-08-06 09:41:26
0
애라🍀 :
Wetin de even de find from those boys self what what
2026-08-06 07:53:16
9
Mi Racle💍❤️🇳🇬 :
New friends needed
2026-08-06 09:51:31
1
Natty👿 :
Them the burst estate too?
2026-08-06 07:58:05
9
SPARK⚡MULLER🎲💼 :
Am not sure this are efcc
2026-08-06 08:03:00
19
Abiola_Brain6♈️ 🔥 :
No be young poco Benz be that ?
2026-08-06 08:22:13
0
Mmili :
Which estate for orchid 😳
2026-08-06 08:58:08
0
IFESINACHIADIMMA 🇨🇳 :
Na true say I resemble davido ?
2026-08-06 08:44:30
3
F.X.K 🌓 :
I see them this morning, those guys bad, stay safe outta there dwag
2026-08-06 08:32:21
0
OfficialNwaoku 🔥 :
This happened years ago in crest 4, i been Dey sleep that night 😂
2026-08-06 08:07:01
1
To see more videos from user @cossisunshinetv, please go to the Tikwm
homepage.