@degeneral1q: Say nah pounds 😷✨👨🏿‍🦯#trend #fyp #fypシ #KingOchacho

G𝕖ne𝕣a𝕝4pf🧃
G𝕖ne𝕣a𝕝4pf🧃
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 06 August 2026 07:52:26 GMT
102083
16892
204
2516

Music

Download

Comments

user4050911001685
Mark ❣️❤️‍🔥 :
all him children de drive 2026 cars 🙆
2026-08-06 12:01:28
919
olobaoneogo
𝔒𝔩𝔬𝔟𝔞 𝔬𝔫𝔢 🪐🧃 :
Him small girl Dey drive Escalade Cadillac 2026 🤲🥹
2026-08-06 14:57:22
77
og_dani_0_1
🅾️G D🅰️NNY of Malaysia 🇲🇾 :
God of Ochacho locate me
2026-08-06 14:29:31
45
bolaji9043
BOLAJI💙🚀 :
God of ochacho Abeg no forget me
2026-08-06 11:01:02
322
marvishackys
🎀ESA❤️ :
Asake I go take ham personal oo 400m na 400 naira 😩for person eye
2026-08-06 13:39:54
88
chizi.beraca.001
Zei🌡️ :
Omo this life sef we need to reshuffle o
2026-08-06 14:04:09
5
akin001_
AKiN,001_🤡🤟 :
Guyyyyyy 😹How chocooooooo 😩family wan us to react 😩💔
2026-08-06 14:30:31
2
ayomidey457
4KT...💨 :
hmuuu I must make this money ooo😭😤
2026-08-06 14:28:26
5
celegold20
Sophia 😍💰✈️ :
E con be like say I escort some people come life
2026-08-06 15:05:34
22
golden1153
Göl Dêñ :
na me dey run am
2026-08-06 12:14:35
17
big_mosha
mosha🌺🤍🔝 :
abi I nor dey pray well?
2026-08-06 12:17:39
28
boideadliest
Boi_Deadliest :
Angel wey create me no see that kind of family put me oh😭😭
2026-08-06 13:54:44
28
mayowa_57
👻𝙶𝙷𝙾𝚂𝚃𝙼𝙾𝙳𝙴💔👿 :
God see dat family e no carry me go there oo
2026-08-06 12:31:40
14
a..y..o..44
ON A LOW ...✊️🧃 :
omoh person say 400m is like 400 naira omoh imagine the kind money wey the person go get
2026-08-06 10:16:53
27
panda_15lord5
🪖🪖 :
Omor na once I off my phone find place sleep 🤦
2026-08-06 12:13:37
15
dami_063
✧ :
Can I know my offense?
2026-08-06 14:19:18
7
To see more videos from user @degeneral1q, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About