Make we no lie😂anybody will laugh BCS it's funny and she's the first person to do so😂 even me if na my mom I go laugh no bad intention but I no go con ignore my mama BCS she bring goat I go hug my mom well
goat cost o😒but me I know say I go laugh 😂
I know myself,I no dey hide my own those of una wey dey say ppl dey laugh it's normal thing to laugh okay
2026-08-06 11:39:07
1
SoftieXO 💖 :
I laugh no be small I love the guy is very proud of what he have so sweet
2026-08-06 10:13:11
67
SKINCARE IN BENIN GLOWWITHZEE :
u nor lie bro people are too mean ooo
2026-08-06 10:10:03
48
nefisa008 :
I swr. Those girls wai Dey talk na to laugh before.
2026-08-06 11:07:16
19
progress baby :
am so happy the guy came out 🥰🥰,,
2026-08-06 13:03:20
1
MISS me❤️💕 :
Yes dem be won mock that mama 😏
2026-08-06 10:24:40
15
Nimi’s>>oba💙💦🪫 :
Na true ohh the way dem been Dey laugh ehh🤦♀️
2026-08-06 11:39:32
4
sweetcassy33 :
I swear 😂😂God shame dem
2026-08-06 09:57:05
7
Female vendor in Benin city@ :
I swear
2026-08-06 08:59:26
5
:
I swear bro you just talk the truth
2026-08-06 09:54:42
2
Hair by chiomzy 💇♀️ :
I swear every disappointment is a blessing 😂
2026-08-06 10:25:23
2
Scent By Success :
Yes na true u no lie😂
2026-08-06 13:34:06
1
BETTER DAYS AHEAD :
I swr no be lie 😂😂
2026-08-06 10:45:30
1
🦋 Val💓🥰💞💘 :
Omor give me that goat instead of flower ooo 😭
2026-08-06 11:12:30
0
Glow-bae🥰😊 :
No be lie
2026-08-06 10:30:17
1
MICHELLE🌸💙🎀🌹 :
Them be wan mock my brother 😩but GOD pass them
2026-08-06 12:54:45
1
Abby💕💍 :
Like I vex ehhhh why u go carry phone video person mama
2026-08-06 10:19:12
2
Breakthrough girl :
I swear
2026-08-06 10:27:32
1
BellaLove :
I swear
2026-08-06 14:38:11
0
Davis Andre :
Na true my guy
2026-08-06 14:41:06
0
SoftieXO 💖 :
Na truth ooo
2026-08-06 10:11:58
0
To see more videos from user @id_classic, please go to the Tikwm
homepage.