Omo even ruger sef dey drop like 4 songs dis Friday rema sef dey drop dis Friday u sef wan kill us with bangers 😂 back to back make Una calm down playlist don full
2026-08-06 10:22:13
16
Daliwonga :
Swagalomo on a 💯
2026-08-06 09:50:31
33
TuNga :
Omo this swagalomo era full with bangers
2026-08-06 10:17:41
16
Kiddo like che$ki :
I talk am
This guy Is up to something
2026-08-06 10:25:15
6
kwame_sparkling :
Ghana is watching 🔥🔥🔥
2026-08-06 09:48:38
13
Oluwa boy :
Swagalomo
2026-08-06 09:49:10
11
Big Tee 😇 :
Only One SWAGALOMO💯
2026-08-06 09:48:57
6
𓃖 :
Please fit serotonin on your albums. Please victony
2026-08-06 11:01:23
2
_liltedd :
TOO FLY SWAGALOMO DEY RUN VISA 😭🔥
2026-08-06 10:52:05
3
Emehkar🎱 :
Swaggalomo🔥🔥🔥
2026-08-06 10:46:58
1
To see more videos from user @vict0ny, please go to the Tikwm
homepage.