you don fall before make your pikin shout Atasa 😩😂😂😂😂
2026-08-06 21:50:39
4088
Classic stars store :
i think this dere age grap words or action quickly, not my daughter telling me mummy abeg 🤣.
2026-08-08 04:34:23
2
M.M.K :
ive heard CHINEKE from my 4yr old 1billion one hundred and onetyone times!!! dad and I are both yoruba
2026-08-06 20:52:28
1093
prettydammie85 :
My daughter came back from school one afternoon and started calling me Aboki😂
2026-08-06 22:20:42
1205
_popcandy0 :
something fell from my hand last night and she shouted EWOOO,I had to look back to really know who said that cause it can’t be my daughter😂😂😂😂
2026-08-06 18:31:31
2302
Winnie’s Collections :
mine now sings body is what? body is tea clock ittttt and our wife our wife😳 I'm still shocked xuz she is just 2
2026-08-06 19:02:53
629
Ngozi prisca :
She go sabi quarrel ehh 😂
2026-08-06 17:39:32
399
Amoke Aduragbemi❤️😍❣️ :
One of my brother in law fall down and my 4yrs son shout a fe koloo 😂
2026-08-07 15:00:48
3
just__a10 :
The one wey come do holiday for my house 5 years old cousin 😩she tell me say “if i woss you”😂😂
2026-08-07 12:55:30
2
Nika Braids :
na the wo wo wo shock me pass
leave her jare, from the look of things na the person find her trouble first
2026-08-06 19:13:30
168
SRK👗 :
im a teacher, I was teaching 1+1 but in a sing song way and a child answer with snoko, I paused I'm likeeee, a child Amanda hit her class mate she cried came to report to me so I was like how dare Amanda hit my friend, who's Amanda a child replied me ooo I'm sure you know this who the fuck is Amanda song
2026-08-06 19:09:46
122
Omohlewa ashabi :
Me wey I fall for kitchen wey my pikin dey tell me gbefo 😹
2026-08-07 06:22:30
837
Meiam_Vive🪞❤️🎀 :
any inconvenience like this my son will shout agbako ma de 😂😂 most especially when playing game
2026-08-06 22:11:06
56
Emprexx92 :
me way fall from bathroom cus I want to rush come outside to beat him...the next thing I hear is O MA PARA RE...(MAKE I NO KILL MY SELF
2026-08-07 16:35:56
40
TEMITOPE :
The luxurious blood of Jesus 😂😂😂😂
2026-08-06 20:29:59
8
ADUKE OGBIN CHANTER🎤🪘 :
Me wey I fall for kitchen wey my pikin dey tell me gbefo 😹
2026-08-07 18:32:11
7
Naomi :
Na survival skills be these ooo, let her continue that lesson so that she go dey help you fight 🤣🤣
2026-08-06 18:22:47
52
To see more videos from user @obiaranauju, please go to the Tikwm
homepage.