Very simple
Make everybody work hard oo
As I dey land with my car, you dey come with yours
2026-08-06 13:51:30
98
Writesandcharts :
And nah him buy the butter and bread
2026-08-24 21:56:29
10
bornfrompainndaffliction :
So if I get Benz na this kind panla I go carry ?
2026-08-06 13:38:13
3
BIGPODER🙏💼♍️🎉 :
And him dey smile dey think say nah joke
2026-08-06 21:06:22
13
Kreative Boss :
so the guy dey wait make girl tell am go work hard 😅😅
2026-08-06 15:20:51
15
23BERLIN :
Love how ruthless
2026-08-06 14:17:59
4
ENETE :
funny part that guy
nah my guy friend
bro nah content 😂 ohh
2026-08-06 13:39:07
3
🥀NICE BOY 📸 :
when you finally be their type don't settle with them
2026-08-06 19:08:16
25
💎🐺🏦BigPerry101 :
well I already know that no one is getting safe landing with me anymore I just clear one Today my mind if you are not willing to be there during my building stage once I complete am I hope you have yours completed too cus there no way I'm settling for less
2026-08-06 13:32:51
7
Youngstar Nce :
I admire the Ruthlessness of a woman ❤️
2026-08-06 14:56:41
2
Michael Arinzechukwu :
they go use style shade U ,U dey laugh 🤣😂😂
2026-08-25 14:39:19
1
😎Vincent 🇳🇬 :
No forget wetin dem use joke tell you 🥺
2026-08-07 06:01:30
8
Khalid's comfortline furniture :
jalingo here, one chance!....see bro, if you later guide ehn, no forget the way them treat you when you no guide. always remember why they're there
2026-08-06 18:27:15
2
ØĠ ŴÏŞẼ 💜 :
present and learning peetah
2026-08-06 17:17:41
1
💎🐺🏦BigPerry101 :
funny thing she will think he will settle for her when he finally works hard after the insult
2026-08-06 13:31:32
4
C.E.O with C.O :
Dem go use joke tell u truth
2026-08-07 07:08:13
1
CM🤺 :
Girls dey talk their mind everyday😂😂
2026-08-14 23:50:29
0
@OfficialMuhammad⭐ :
Na so 💔
2026-08-26 17:44:19
0
Emma :
The guy thing say na joke 😂
2026-08-25 14:02:33
0
Jù§t á Gèñtlè SòùL :
wetin them use joke tell you them mean am
2026-08-25 08:21:06
0
To see more videos from user @peetahlaw, please go to the Tikwm
homepage.