@vickys_spiritualstore: Number on my bio

vickys_spiritualstore
vickys_spiritualstore
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 06 August 2026 13:19:49 GMT
59206
2154
215
424

Music

Download

Comments

amakamerit1
Merit❤️😍💕 :
Even if you lock my husband, he go still stingy inside. He hates giving his girlfriend money. E no fit pass 20k.
2026-08-11 00:09:56
0
joyochuwa
Joy_Ochuwa🌺🌺 :
lock married man ke??abeg married man no be person husband again??
2026-08-10 21:18:07
1
kingkindness001
kingkindness001 :
Make nobody lock me oooo
2026-08-10 14:22:32
49
im_lawrita
I’m Lawrita 🦋💫🇳🇬🇧🇷 :
Wetin God go Judge for this life eeeh odiegwu oo🥺😂
2026-08-10 21:28:16
1
mnesomma
Mimi Classic :
Lemme believe this content sha cuz Wetin be this 😂😂😂😂
2026-08-10 19:20:59
2
user902296301663
D&D foodshop :
abeg ooo make una nor lock my husband ooo we have 4kids together
2026-08-10 17:07:53
13
richiediamond8
RICHIE DIAMOND 💖🥰💞💍💎💘💝 :
orannnnn all of una don mad finish for this app 😭😭😭
2026-08-10 18:45:53
1
clothessellerinbenincity
Annie’s luxury clozet :
Abeg how I fit take lock my customers?
2026-08-10 19:38:55
9
cynthiaotega1
Cynthia pounds :
How much ma
2026-08-09 03:42:30
1
wuraolapeperempe
Wuraola Ariemuduigho :
God abeg o, I cover my husband with the blood of Jesus
2026-08-10 20:22:40
3
mummynaza
𝙼𝚞𝚖 𝚋𝚘𝚘 𝚋𝚘𝚘❤️♥️ :
Abeg nah permanent customer locking i need biko, make my market dey sell, cos business this days me no understand
2026-08-10 19:44:22
3
jovial390
Chioma 🦋❤️ :
Omor this comment muse me 😂😂😂
2026-08-10 19:27:13
3
janet_beauty_empire
JANET_BEAUTY_EMPIRE :
God no say when l Dey single l no lock 🔒 any man anyone way try to lock my husband, go blend in the name of Jesus. Amen 🙏 l com in peace
2026-08-10 18:46:13
4
joy.matthew941
Joy Matthew :
How much please, send me ur number
2026-08-10 20:33:48
1
worldhkd01
WORLDHKD01 :
I dey ur page, immediately my woman ask ur name, I just run😂😂
2026-08-06 21:55:48
8
rukkilious28
𝕼𝖜𝖎𝖓 𝕽𝖚𝖐𝖐𝖞𓆩♡𓆪ᥫ᭡🍒 :
So true true them dey lock man 😂🤣
2026-08-09 11:38:56
2
itz.mary.b
It'z MARY B :
I want to lock my man
2026-08-10 13:59:04
0
bigwealthy4
BIG📿WÊAŁŤHÝ🖤🖤 :
Make anybody nor lock my brothers oooo i nor lock Una own 😂😂
2026-08-10 20:29:29
1
glory.ibanga7
Glory Ibanga :
what if u lock the person, and the person knows something pass u.
2026-08-07 12:48:15
4
joybaby6573
Joybaby 😍 :
Please drop your WhatsApp number
2026-08-07 07:24:01
0
uchepretty4
pretty uche🥀 :
Ma please send me your number
2026-08-07 17:07:44
1
To see more videos from user @vickys_spiritualstore, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About