@ovopureheart: #thisman #relatable

ThisMan😤
ThisMan😤
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 06 August 2026 13:47:13 GMT
10222
1957
45
223

Music

Download

Comments

alenmarvellousx
Marvel prime :
I dey forget all the secret dey dem tell me
2026-08-06 15:47:02
2
bhig.dyce
𝔸𝕓𝕣𝕒𝕙𝕒𝕞 :
Them nor Dey keep secret with empty belle o😂😂
2026-08-06 14:07:30
0
gennifer222
GENNIFER 🌹 :
u voice sounds like that of me Ibu
2026-08-06 14:25:39
2
aj_adesuwa
SuSu🤎🍄 :
Tell us ....start with maro secret 😂😂
2026-08-06 18:34:08
0
darcyelsie91
Darcy Elsie 💕🥰 :
bring me back when it reaches 2k likes 😌😌😌
2026-08-06 13:50:01
19
janeybabee
JaneyBabee ☺️🌹 :
😂😂😂 E easy, you just wicked.
2026-08-06 13:53:13
4
gilgal_hopkins
Gilgal Hopkins :
make i go tell people say u don fall in love ... evidence dey
2026-08-06 13:53:46
2
baba_yaga959
baba_Yaga :
Even if u pay me u must renew am 😂😂
2026-08-06 17:19:10
0
_bezox0
_bezox0 :
This man suprise me with a follow back, I’m new here 🙏🥹
2026-08-06 15:20:28
1
emrysmoney0
BIG EMRY$ :
Secret na gold n rate don high like this 😂
2026-08-06 16:36:04
0
davidnero8
Davidnero :
So Una dey comment for comment session without likes dis thing dey happen😂
2026-08-06 14:13:26
0
bookitairbnb
bookit :
I go meet the other person tell am make e do me small thing make I tell am watin you talk 😁
2026-08-06 14:36:06
0
everydayscope0
Everyday scope :
Make everybody hold their secret be that 😂😂
2026-08-06 15:58:39
0
To see more videos from user @ovopureheart, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About