they are all afraid of rejection.. they hate being rejected!
2026-08-07 15:49:09
8
🍯 :
If I like you I’ll tell you, I no sabi keep feelings 🚶♀️😂💀
2026-08-07 12:31:20
109
HQ Gadgets :
naso one girl dey look me that time...
only for her to tell me i look like the person that stole her friends phone 😭
2026-08-07 12:54:28
480
Bad_Lois🌸🌸 :
What If the guy has a serious babe 😂.
2026-08-07 17:21:48
9
️Jacinta🍇 :
if I stare at you it’s either you are fine or I find you funny or you look weird or you are pissing me off or I noticed you are looking at me
2026-08-07 06:51:33
141
MiraDoll_ :
Person go tell una finish then una go start to Dey misbehave
2026-08-07 16:02:34
16
Okeke✈️ :
Green light everywhere but I no go fall for them oh , them go still bill u join 😂
2026-08-07 08:38:05
181
Zavad :
At this point I think I am a woman because I do the same to them. I just admire their beauty and move ahead.
2026-08-07 11:09:49
63
SoftScale AI :
And dem go start to Dey hate you 😂😭
2026-08-07 16:10:33
74
𝘠𝘖𝘜𝘙 𝘔𝘈𝘕🏝️ :
Naso this gal give me green light for commercial bus just last month thinking I’ve found the one for me bruuh billing upon billing 😂😭
2026-08-07 15:15:02
13
1kingsd :
Omo we go too look ourselves o
2026-08-07 05:50:24
93
Miss_Kay🤩 :
If I like you, I will hate you 😭😩
2026-08-07 16:49:22
9
❤️Nancy uba❤️ :
If I see a girl I love I will tell her ooh 😂
2026-08-07 16:00:58
7
Youngbabaclintus🥷 :
Why this guy use style resemble B-Lord
2026-08-07 17:15:03
6
LAVSOM :
And I showed him I liked him but he didn’t shoot his shot
2026-08-07 02:03:43
16
96 :
Feel free to tell me 😁
2026-08-07 15:58:41
6
. :
The way dem de look me like mumu sometimes de off me
2026-08-07 14:55:09
8
ehmkay10 :
na so one girl do me for church, throughout the service she just dey look me, after service close she just stand up dey look me, I just pretend say I no observe anything 😂😂😂
2026-08-07 15:13:59
19
To see more videos from user @headovereverythin, please go to the Tikwm
homepage.