@bigkeo.01: Allow your guy shine #bigkeo #discipline #datingadvice

BIG KEO
BIG KEO
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 06 August 2026 15:16:48 GMT
68048
11421
150
2372

Music

Download

Comments

123kelvin96
Kelvin_ice :
we no get friends nko Na me be alpha Nd Omega 😄
2026-08-07 15:48:48
0
lordtimzz
LORD TIMZ 💀 :
My guy Dey always wan impress my babe😏
2026-08-07 06:05:08
364
big_dcing
ʙɪɢ_ᴅᴄɪɴɢ ⛓️‍💥 :
If my guy bring babe, I don turn boy boy oh… nah me day go errand sef 😂
2026-08-08 07:32:09
4
officiallyvibe1
Big J💯 :
Una still da get babe?
2026-08-07 10:34:08
96
beemkayy
Musa👑 :
Leader no dey for friend group 🤣
2026-08-07 16:15:34
78
core_tech_nigeria
Core Tech :
I told my Babe na my friend dey feed me, I don't know my friend told him babe say na me dey feed am, na from the day they catch us we start to dey do unnecessary expenses
2026-08-07 11:57:20
19
neduu
Nedu.Odinaka :
Nå that time my roommates Dey shine pass 😂😂😂
2026-08-08 01:07:10
1
affluent77
AFFLUENT :
Na common sense, but that sense no dey common to most guys
2026-08-07 10:25:20
42
asgodwishes7
KOSISO CHUKWU :
My guy been wan turn singer 😂
2026-08-07 09:51:33
77
enesoyibo7
OYIBO ENEOJO :
Na why I like my guys 😂
2026-08-07 17:03:17
4
alertnwaoke101
ᴀ𝔩𝕖🆁🅃🅝ⓦ𝐚𝒐kȆ̈101☦️🌍💰 :
so far he did say Ronaldo is dey groat everything he said I greet with him
2026-08-07 16:17:16
0
surestdestiny
Suredestiny :
Na once my guy go turn comedian 😂
2026-08-07 18:36:36
9
blowbwoi
BLOW BWOI :
Facts bro
2026-08-06 15:22:13
37
dave_ox1
7🥾 :
So na me go b like slave for the girl face 😂
2026-08-07 13:44:36
7
supreme_leader41
supreme_leader41 :
Na true talk ooo
2026-08-06 17:45:57
25
wiserisraelity
wiserisraelity :
I no get that guy circle but even if I get I no go ever carry girl come where the circle Dey
2026-08-07 11:53:38
15
gbadeb0__
Casino Boy🎰 :
No be for my guys ooo
2026-08-07 12:44:39
10
mischiefking2
MischiefKing 👑 :
2026-08-07 11:30:19
6
h.ome.boy
H.ome.boy :
I nor follow una don quick talk bro code oo
2026-08-06 16:37:10
8
usermdawwalfurniture
topklass :
God abeg I no wan get squad for this life help me Dey run my tinx on a low
2026-08-07 22:35:10
4
ose_precious_
400lvl class rep in GehGeh sch :
mostly who Sabi talk pass 😂
2026-08-07 12:58:24
6
guccl_1
GUCCI lord 🌑™🏴󠁧󠁢󠁷󠁬󠁳󠁿🙌 :
yeah brother💯💯🔥
2026-08-07 17:19:51
1
bossmove_001
ẞÕSS_MÔVË :
I swr guy one of my guy day do me this thing 😏
2026-08-08 07:15:22
1
dfw_nesta
几乇丂ㄒ卂🫟🫧 :
My guy Dey tell her awww him like her nail 😹💔
2026-08-07 14:47:27
3
To see more videos from user @bigkeo.01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About