@godwindc53: @Junior musk 🥹🤍#Lifestyle #juniormusk🚀 #mentor

𝐺𝑜𝑑𝑤𝑖𝑛 𝐷𝐶
𝐺𝑜𝑑𝑤𝑖𝑛 𝐷𝐶
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 06 August 2026 16:04:33 GMT
173980
19726
148
297

Music

Download

Comments

chrismusicprivatepage01
Chris music private page :
Hungry dey catch God😂
2026-08-06 21:37:04
1877
junior_fx_2
Junior musk :
Ai na ai
2026-08-07 19:38:41
808
chrisofgoodlife0
Christopher :
omohhh u dey video creator unaware 😂😂no allow am vex fold everywhere ohh😂
2026-08-08 10:56:44
2
simplymonica16
Oneinamillion :
Wait he Dey wear that gold come out like that 😂😂in this country oh wow 👏👏
2026-08-07 11:08:42
119
ms_fave_
𝐌𝐬.𝐅𝐚𝐯𝐞🌸ᥫ᭡. :
He suppose wait make manna fall from heaven na😂😂😂
2026-08-07 11:04:07
45
favy4548
Favy❤️🌹 :
Na una go make dis guy vex end this world one day 😂
2026-08-07 09:36:23
377
herdarkside1
herdarkside1 :
god dey chop food, 😂😂😂
2026-08-07 23:31:16
3
prince_jaycodm
Jay 🐦‍🔥🥀 :
Una de talk o
2026-08-06 17:38:29
76
big____pyper_01
🫀 :
Angel no cook today?😂
2026-08-07 16:08:43
16
iam_ola00
~OLA~🎀👸 :
Abeg no video apha and omega again oo 😩😂😂
2026-08-07 17:41:52
5
vicetransit
Aunti~social 😶 :
Omo una get mind ooo
2026-08-08 01:06:07
7
believe_023
dee :
lol abeg make una leave musky o 😂
2026-08-07 06:37:11
11
kelvin0.20
Kelvin musk😈 :
Omo na Cruze nothing like that 😂
2026-08-06 18:14:48
25
f.b1118
everything by fb🍽️🍹🧥👔 :
omo una de use the thing de de catch cruise...una don de claim position with God.
2026-08-07 10:38:12
6
jamarocl
B!Ġ..MX🐊🆑 :
Na king oo ✊🏽
2026-08-06 18:43:51
7
To see more videos from user @godwindc53, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About