@skseniorman1: 🤣🤣🤣🤣 my guy @official kpoin01

Skrecords2020
Skrecords2020
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 06 August 2026 16:24:14 GMT
27458
5341
76
80

Music

Download

Comments

skjunior2020_
Skjunior2020 :
Una Dey feel like say one person na small pikin abeg make una give senior man food
2026-08-06 16:42:16
91
nailsbyking10
Nailsbyking10 :
Na emoji full down no go ooo😂
2026-08-06 17:11:37
18
ceekayfdollarck
Ceekay F$CK :
Them dey test SK patience 😂😂😂
2026-08-06 16:27:55
26
alex.fearless5
FEARLESS :
You nor know the kind piking wea you get 😂😂
2026-08-06 16:38:45
15
user8743516794678
stan clothing ✂️ :
this boy seif 😂😂😂
2026-08-06 21:23:20
0
fc_tees
fc_tees :
Kpoin, u de smart oo
2026-08-06 18:36:22
1
ridwanyunnus.c1
Ridwan yunnus :
This boy don guide now, e no dey respect him papa again
2026-08-06 16:30:09
7
ose_precious_
400lvl class rep in GehGeh sch :
stew rice oil😹😹
2026-08-06 23:36:53
3
jaysexywears02
Jay baby :
Kpoin say he no know who enter d house 😂
2026-08-06 18:19:28
3
alexdasilva.10
Demehin Alex Silva :
I just know say na kpoin go eat the food😂😂😂
2026-08-06 18:07:35
4
officia_theo2
Officia :
who con dey die the food shuuu😂
2026-08-06 18:00:34
4
user2300354602443
William esin :
Na me chop the food oh
2026-08-06 17:59:02
2
elvinngchoonsiong3
ELVIN NG 黄俊雄 :
First to comment😜
2026-08-06 16:28:40
4
doubra_of_warri
Doubra of warri :
Bra 🔥❤️
2026-08-06 18:25:21
2
emma_smlight001
Emma💡 :
I like the way e dey calm down ask questions 😂
2026-08-06 20:16:10
1
earlfreda
earlfreda🇳🇬 :
Na who born pikin know watin him born
2026-08-06 19:40:23
2
sure.declutter
SURE DECLUTTER :
Na ghost chop the food na😅
2026-08-06 16:58:31
4
themufasah
theMufasah :
SK dem Dey whine you gan o!
2026-08-06 20:44:51
1
merit.baby8
merit baby🥰🥰 :
Finally I don see the voice behind the camera 😅
2026-08-06 19:16:38
2
alex.fearless5
FEARLESS :
See the witch wea chop the food there 😂
2026-08-06 16:37:28
6
To see more videos from user @skseniorman1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About