Since morning I Dey find ur page nah ochacho I Dey see since morning 😅😅😅
2026-08-06 21:22:39
1
King Kunta Jnr :
Dem go manipulate you …you go start de ask yourself broo na me be this 😂
2026-08-06 16:49:47
199
blaqtunez_ :
Kai manipulation eh
2026-08-06 18:47:54
0
oga_samad :
Una go think say na skit 😂
2026-08-06 17:39:06
80
KEMJI :
you go catch girl de cheat she go de vex for u say u catch am
2026-08-06 17:49:49
35
Lєgα¢yAce 💤🦅 :
I catch you dey cheat but na me dey find way to leave you ?? 😂
2026-08-06 17:46:18
51
Peter Fox 🦊 :
senior man i go like Collab with you do one video
2026-08-06 16:41:31
33
exxaboi♠️ :
I swear say na yankee girl tell you this thing 😅
2026-08-06 17:52:48
1
€ĦÛĶŴŨ£BÜĶǍ :
That gender na something else 😂😂😂
2026-08-06 17:45:47
2
😎GREATNESS😎 :
forget say u b Messi fan oo
na only u dey burst my brain for this black app 😁😁
as a( Ronald fan )
2026-08-06 20:06:47
2
:
And na first video way i see be this 😂
2026-08-06 19:09:10
6
Odogwu Maleek :
Them sabi Emotion blackmail
2026-08-06 17:35:25
15
Odogwu😎 :
Gaslighting 101
2026-08-06 17:49:19
6
BOB :
See gaslighting 😭😹😹
2026-08-06 18:05:24
15
Hey4thson🥋 :
Haiiii 😂😂💔
2026-08-06 20:16:46
1
Slime 🥷 :
Why u go they there when the message want come? 😂
2026-08-06 17:16:10
4
the lost boy :
Una brutal oo
2026-08-06 19:08:59
3
Timo_luxury_parfumr :
You go first start dey think if na you dey do wrong
2026-08-06 18:47:29
3
Ella :
Offside 😂
2026-08-06 16:47:57
3
OliveTech :
One told me that she mistakenly deleted about 10 messages on WhatsApp. Was even upset that I didn’t believe her😂😂. To delete WhatsApp message requires 2-3 steps but she insisted that it was a mistake😂😂
2026-08-06 18:04:30
1
To see more videos from user @__onlywonderboy, please go to the Tikwm
homepage.