@ajirebi_1: E JEUN AYO

AJIREBI
AJIREBI
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 06 August 2026 16:57:39 GMT
296761
36543
937
2866

Music

Download

Comments

horlawale.001
Olawale001 :
Even me self I guild pass some celebrity 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-07 13:08:46
220
dejong12052
dejong12052 :
Dem no Dey respect elder here oo, pls be careful
2026-08-06 22:13:18
1001
elmahbub_
HABEEBULLAH🦩 :
Baba no be video you Dey do o 😂 na TikTok you dey o
2026-08-07 07:49:35
79
enefizzy04
enefizzy04 :
Come ooo una no dey sleep? Since 2:14 now 4:09 and una still dey drop comment 😂
2026-08-08 03:10:11
5
loena3681
Cindy baby :
See as una dey insult old man, don’t worry una go soon reach his age soon
2026-08-07 15:59:50
50
0gbeni86
Ögbêni Õlºwºlåyɛmŏ>>>🎗 :
😂😁😅 Oomoh this man still never leave those kind papa ajasco life chai back in that year with those big big vocabulary" Asin those genz no go understand,, chai you made our childhood unforgettable memories >>> daddy may ur your days blessed nd prosperity more success on ur way^ stay safe PA JAMES"" greetings from kaduna south 💙
2026-08-07 23:54:51
4
oba.werey7
OBA WEREY :
There are 166 comments, if you find me I’m an idiot😭
2026-08-07 10:03:16
66
user4537596172774
Unknown :
Thanks for entertaining my childhood 🥺🥺😂
2026-08-07 21:59:23
1
bjslick2
BJ Slick :
money never day on movie when this baba day hot aje na big Legend ooo
2026-08-07 18:33:04
2
bukolastella
BUKSTUL :
children from 1995 will not know him
2026-08-07 18:21:16
5
bollar_boy_vicsie
bollarboy👦 :
Pa james
2026-08-07 23:13:05
0
anike8691
B❤️L🦋I🥰S🌸S💫 :
Shey Baba ji rebi ni 😂😂😂(Shey Baba Dey hungry ni )😂😂
2026-08-07 10:43:01
8
kiki_ewa1
Kiki-Ewa1 :
This dad was kind to me when I met him. You are loved daddy.
2026-08-07 11:27:57
45
logisticgymguy
logisticgymguy :
Daddy se ji ri ebi ni?
2026-08-07 19:43:21
51
bunmichristopher3
CHP CHRIS 💊💉🩺 :
i miss you papa why are you not on field again
2026-08-07 08:14:57
143
bigibmk
ANCESTOR_PIKIN😡💪 :
Ojigbi jigbi jigbi jigbi, na only that thing make me Dey watch papa ajasco back then and and that guy wey Dey use one funny eyes glasses alinco or something like that
2026-08-07 15:19:10
15
rokeeb829
Account Not Found :
This place no be facebook oo
2026-08-07 13:14:42
195
To see more videos from user @ajirebi_1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About