@call_me_original_mum: #foryou #viral #fyppppppppppppppppppppppp

call me mummy ray
call me mummy ray
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 06 August 2026 17:46:52 GMT
87768
4762
357
815

Music

Download

Comments

richard.ngangsi.akumbo
Ngangsi 冈西 :
I don't go there again. since I started using my mind
2026-08-08 02:56:41
1
wojishoesandbagsvendor
Ugooo collectibles :
Na so them plenty everywhere,native doctors,prophetess,prophet etc...All fake
2026-08-07 08:50:04
4
shanel7642
shanel :
Dem go make you dey live in fear and bondage
2026-08-07 12:25:13
571
strong_female
strong_female :
Stop church,spiritual places and focus on God by urself with midnight night prayers and ur bible I promise u like will go smoothly for u.
2026-08-07 14:16:56
252
ssa00124
SSA :
Dis mama de talk true ohh .. tinubu must go
2026-08-07 08:52:25
61
hisfavorite5565
💧💧OMILAYOMI🐦🌹 :
The goat dem ask me to use for cleansing nah once dem kill am for my presence use am do.pepper soup my money is gone🤣
2026-08-07 17:51:08
84
nicoleluxury27
Nadia :
I never for once go anywhere and I avoid church wey dem dey see vision and na why I dey leave free life and I nor dey suspect people
2026-08-07 20:13:16
23
vanessaogbogbo
Vannessa 202 :
I never go there before
2026-08-07 08:03:49
72
lizianasam
iamwealthsammy :
I was jobless back in 2022, shishi no gum me back then, I find work tire, till somebody direct me go church, I go o, the woman say make I bring 200k make she take do spiritual work for me😂😂😂😂 she even say she pity me, normally na 400k she dey collect me wey dey squat, dey beg to feed, if I get 200k I go come meet you All of them na criminal Biko
2026-08-07 13:47:50
43
gloryada565
glow :
na my mom get dis one
2026-08-07 23:24:36
1
skybabe81
Skybabe :
Me as a ttc mom l don suffer
2026-08-07 08:21:58
19
okebenson
Oke Benson :
Na so one tell me say make if I marry my husband e nor dey last pass 2 years .. we are 7 years in marriage n stil counting
2026-08-07 16:40:54
20
riris.baby
riri’s baby. Portharcourt :
You’re right mama
2026-08-07 20:35:23
2
deborahkelvin2
deborahkelvin550 :
true talk my sister
2026-08-07 20:20:05
1
ikpon0
ikponmwosa Orhue :
them go think say na content u dey do..but you are saying the fact 🥰
2026-08-07 05:47:44
72
prisca.jacobs
prisca jacobs :
thank u ma, God go bless u, u go live long, u nor go see shame, I sha don repost this message to my whatsapp. 😂😂
2026-08-07 22:05:29
6
ifechukwukublessing
IfechukwukuBlessing :
Them Dey always see negative something oh,Dey put fear for innocent people body 😂,na God go help person 🙏.
2026-08-07 10:36:30
12
joyi278
Mena luxury collection 💕💕 :
Omo dos people Dey destroy life o😁😁
2026-08-07 06:57:12
11
miracleborntowin53
Miracle Hair and JewelryPlace :
Someone thief my car since them I Dey go different location nothing Dey work 🥺
2026-08-07 13:21:16
5
mrgado199
Jomapel Gado :
Mama this talk eh , e suppose go virallll cos na true talk be this cos the rate people dy believe this people eh I dy shock cos enemy nor dy finish for person life 😂😂😂 just do your things and put yourself for God hand that’s all
2026-08-07 10:14:42
13
hairsbyjoan
HAIRS/WIGS IN LAGOS :
exactly my sister.. everybody dey find money
2026-08-07 13:06:03
7
son_of_grace1217
son_of_grace1217 :
the more you waka the more fear and fear de lead to death...
2026-08-07 13:08:08
7
deborahmashat275
Gimibya 💕💕 :
aswear one afa say make I divorce my husband that we are not meant for each other he later say I should bring 120k for cleansing 🤣🤣
2026-08-07 15:35:53
7
simplyesther25
Xtee :
na true you dey talk oh since I stop all this things my life change oh I nor get money to give any body
2026-08-07 11:34:33
23
oreoluwaolabisi20
Oreoluwa kiddies wears &more :
Tell them o😂😂especially spiritual product,make them rest
2026-08-07 17:30:31
6
To see more videos from user @call_me_original_mum, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About