Abi na bcz I pinch Pikin wey I carry so that I fit carry go give em mama????
2026-08-07 13:04:26
8816
Mkellz :
Omo una wicked pass Jude, see comments 😂, person say e pour pepper for goat ear 🥺
2026-08-07 16:37:39
3976
𝓳𝓾𝓷𝓮🌺 🎲 :
abi na because i use scissors cut snail eyes 😭
2026-08-07 10:53:34
15476
Ivy_🍒🐅 :
Abi nah because anytime I see earth worm for our compound then I go pour many salt for the body 😔😭
2026-08-07 13:03:30
1462
bennitaa :
Abi nah because I use Cain flog all the trees for my house
2026-08-07 16:07:06
1957
Ҝ丨几Ꮆ 几ㄖ几丂ㄖ🧃🦅 :
Abi na because I Dey scroll Jesus video and I no Dey like am? 🤔
2026-08-08 07:52:49
7
SlimBarbie🖤💕 :
E reach for God to pun*sh you ooo😂😂😭
2026-08-06 21:24:57
4551
Last Born❤️💃🧜🎉 :
omo I want to come back oo
2026-08-08 07:39:42
9
dithjatto :
abi na because of those goat when I dey lure with corn enter inside our house dey beat craz comot for there body,abi na the consequences I dey face so🥹🥹
2026-08-07 07:01:57
5293
✨•🤍🎀Big Oma ✨•🤍🎀 :
Abi na because I go catch people fowl enter our house use my papa perfume deh spray them for yansh 🥹💔
2026-08-07 10:52:17
4409
🌺 :
Abi because i fake my speaking in tongues 😩😔
2026-08-07 10:49:17
1496
𝓐🍁 :
Abi na cause I say I do donation for church and I no later pay
2026-08-07 10:17:47
3991
To see more videos from user @ahm.judie, please go to the Tikwm
homepage.