your messages are 💯 accurate please continue.. the lord is your strength sister
2026-08-07 13:57:28
1
Mr. Prince 👑 :
That means most restaurants owners are witches? Person need to stop eating outside
2026-08-07 06:55:42
77
THE PREACHER :
u sabi them well well
2026-08-07 08:56:43
1
MUFASA :
I had one roommate like that. Always cooking for me, I say I don get better roommate. Then my footwear got missing, I could never have suspected him. Then the nightmare started. Getting chased in my dreams, I saw him 3times in my dreams, giving me pepper, wearing my shoes and I always wake up angry and bitter. Long story short, I realized myself quickly. Sometimes, I just catch him staring at me. I had to ask him, Guy why you dey look me like that. Omo, that experience
2026-08-07 04:56:44
30
perfectgold thrift store :
me i like to cook ooo.. i nor be winch ooo
2026-08-07 06:11:56
52
IkukuGbaJiriigwe :
that's true
2026-08-07 15:33:24
0
ha🐝bah24👸🏾👑⚡️ :
And their food Dey sweet
2026-08-07 06:39:42
12
Mama boys 😍😍 :
Na so o.. dem like to gv u food 🤣
2026-08-07 08:26:19
48
Brie_bellaofficial :
Na so dem feed me rice and stew for dream, as I wake up this morning na the first thing I eat so E go spoil their plan 😌
2026-08-07 10:25:44
16
Glσ૨ყαɳαɦ🧸🤍!!. :
Me I no be witch Oo Abeg I just love to cook 😁🥰
2026-08-07 18:36:46
6
FAVOUR 👑 :
I talk am say i be witch
2026-08-07 12:32:12
9
Sandra tony✝️ :
The witch in my father's house Sabi cook eh. infact na she get kitchen. her own na to cook and quarrel. God forbid bad thing
2026-08-07 13:21:34
6
Dante's Revenge :
lol even in Hansel and gretel, the witch had a house made out of food
2026-08-07 04:35:06
16
Famous Nation :
Everybody na witch depends on how you take use your own the spiritual is deep 😌
2026-08-07 08:14:36
7
Anita Happyfoot collections :
I no be witch ooo but I too Dey cook, God abegi oo
2026-08-07 07:57:02
5
REALTOR :
🤣😂🤣Na true o,I don chop their food tire but e no work for my life because I get stubborn soiri
2026-08-07 04:46:19
5
D_Greengames☘️ :
u sabi dem
2026-08-07 04:44:24
6
Root Jammal🇳🇬 :
I be witch be dat😂
2026-08-07 12:03:03
1
Disruptor :
🤣🤣🤣Wetin be this again🤦🏾🤦🏾🤦🏾
2026-08-07 14:40:29
1
Jayfunds :
Them done finally catch me 😂
2026-08-07 19:43:51
1
Famous Nation :
My mama nor dy cook but na general manager for the game we nor fit use food cooking take detect witch 😌
2026-08-07 08:15:21
1
To see more videos from user @denikeherbals, please go to the Tikwm
homepage.