@officialtv.247: If you think any Governor can dance better than him, drop a comment! ๐๐บ๐#relatable #afrobeats #davido #goviral #viral
๐๐๐๐๐๐๐๐ ๐๐ ยฒโดโท
Region: NG
Thursday 06 August 2026 19:01:05 GMT
Music
Download
Comments
๐๐๐ธ๐ถ๐ฒ๐ญ๐ฎ :
Na only this Man get peace of mind for politics for this country ๐
2026-08-11 17:37:39
9927
๐ฉ๐๐พ๐๐ฝ๐ถ ๐ป๐ธ๐๐๐ป๐ชโฌโ :
If you love this man to be our governor again, Comment on this post
2026-08-07 15:35:57
4646
๐๐๐๐๐๐ฅ๐๐๏ธ๐ช๐ :
You sure say no be this man born davido??๐๐ Dem just get same energy ๐
2026-08-16 09:00:33
1718
yhong john๐๐ฅ :
we no want am as governor again. we want am as president ๐โค๏ธ
2026-08-10 19:01:50
5383
Iye๐ :
Nothing wey Una wan tell me, na dis man advice Davido papa make e allow do music๐
2026-08-16 20:33:34
352
Diamond ๐ :
Better leader he brought peace of mind to his people's
2026-09-28 21:20:15
0
```ZAIโNAB ```๐ง๐ฟโค๏ธ :
Omo just imagine heโs our president omo everywhere go too semo ooo๐๐ฅฐ๐๐๐๐
2026-08-16 08:44:07
1333
witch ๐ :
No cause why did he spin here ๐
2026-08-17 13:50:19
399
Real Talk with divine :
if this man becomes our president Nigeria go sweet oh. na to de dance every day
2026-08-08 06:22:32
553
Funnyexpect back up :
Na this man suppose born Davido ohhh ๐๐๐
2026-08-08 08:11:14
2163
tony fyah :
Some governors are not dancing but yet they can't pass WAEC with their seriousness ๐คฃ๐คฃ
2026-08-07 16:20:46
523
Fadila shuwa :
I wish this man be our president
2026-08-07 10:19:23
1822
Dedevwo Ufuoma :
One of the happiest Governor in Nigeria
2026-08-07 10:17:45
1758
Hamidou le jeune riche ๐บ๐ธ :
Le seul oncle qui nโes pas jaloux de son frรจre
2026-08-08 11:02:28
384
Omotolani ๐บ๐ธ :
Na the dance dey pain them โ๏ธ
2026-08-07 20:30:35
933
Celestina :
am not from osun but I love this governor
2026-08-07 15:51:24
844
Radia ๐๐๐ :
Lโoncle paternel le plus utile au monde
2026-08-16 21:58:25
513
DAMOLAโฆ๏ธ :
Apc wining ๐ cuz no be dance go solve osun problem
2026-08-10 08:52:28
7
GodsBoy entertainment :
davido go promote governor, governor go promote davido . life no hard ๐ฅฐ
2026-08-08 02:52:35
149
dancing_drummer :
I like this man pass my governor for edo guy ๐๐
2026-08-07 21:19:13
231
bighomie_07 :
This man must win again๐คฃ๐คฃ
see energy
2026-08-08 16:39:58
424
๐๐ฒ๐ฉ๐ฒ โจ :
Is the spin for me ๐๐
2026-08-17 19:19:04
8
onome :
Best Governor in Nigeria ๐๐๐โ
๐ฏ๐ฏ๐ฅ๐ฅ Governor way get doings
2026-08-11 15:34:41
5
Tbworld :
just imagine heโs our president omo everywhere go too semo oo
2026-08-16 16:44:11
100
woriworinancy31 :
Na the dance dea pain Apc ๐น๐น
2026-08-09 15:07:57
202
To see more videos from user @officialtv.247, please go to the Tikwm
homepage.