Una go dey make person shout awwww just for nothing after everything omo 😂😂😂
2026-08-06 21:19:54
118
Tompolo the militant 🔱🔰💲🚁 :
just came across this vid naw 😂
2026-08-06 21:05:48
92
Faveyung3💖🌹🦅 :
all the relationships wey end quietly and respectfully wan dey loud na o
2026-08-07 10:58:14
45
🌺Mandy🌺 :
omo una dey traumatized us wey dey single for this app.
2026-08-13 11:41:57
5
Oma🥴 :
I’ll get back to u and Betty matter soon, make we focus on this one fess
2026-08-07 16:09:25
37
Sterr💕 :
Omo una dey really traumatize we wey single 😂one minute Una go dey make us think about our single life with all this una online love the next minute y’all will have us thanking God 😂😂
2026-08-07 13:24:59
13
M!🎀 :
That movie u acted with bam bam was fire i love u😘
2026-08-07 06:11:25
0
Divine🥹💞 :
happy birthday to me 🥳
2026-08-07 07:04:31
7
𝐒𝐀𝐌𝐀𝐃 🖤🔥 :
Ex wey no gree move on na unpaid subscription 😂
2026-08-06 19:34:38
9
RockDiamond😈 :
wow for real Una Don break up
after the proposal AHH
Una too deh do ohh 😳😳
2026-08-06 20:12:34
11
Mivice Hub PHC 📱 :
Abeg we Dey on p square for now we Dey come
2026-08-07 13:59:03
5
Emmaahh🧸💜🧸 :
I been think say you put ring for her finger🙄🤐
2026-08-12 11:21:00
1
To see more videos from user @heelariouzgotbanned, please go to the Tikwm
homepage.