@ayokaakewi: Follow @AyokaatiAjasa for more He go hear weeeeeeeeen today😩😭 #ayokaakewi #couplestiktok #Lifestyle #foryou #couplr

Ayokaakewi AlagaGenZ
Ayokaakewi AlagaGenZ
Open In TikTok:
Region: US
Thursday 06 August 2026 19:20:24 GMT
377977
40823
1322
2503

Music

Download

Comments

omolara.fashoro
Ayoka :
Make he finish wat he start oooo he go chop dat noodles tire aje me na dat time I will cook better soup fry chicken con dey chop in front of him and find one chill drink 🤣🤣
2026-08-09 14:49:46
0
uztaz_sherifdeen
uztaz_sherifdeen :
You better kneel down and beg this one😂😂 he no look like person wey won settle fight with you soon ooo
2026-08-07 17:08:23
2507
adukegold52
Adukegold cosmetics :
And nah indomie them fit cook I can relate pa 😂😏
2026-08-07 08:21:27
3073
physayourbukola
PHY🌸🌺🌸🌹SAYOUR🌺🌺 :
If na my husband he go sing his own😂😂😂😂😂
2026-08-07 11:11:21
2109
omoninioluwa02
CURTAINS PLUG IN TEJUOSHO :
The Indomie don jimi sef 😂😂
2026-08-07 11:05:26
1064
sammylightexperience_lim
♋ Sammylightexperience ltd :
Nonchalant man !🤣🤣🤣association of men are proud of you 😁😁
2026-08-07 06:11:45
880
kingnelly5
Onyinye🦋🌹 :
The song the vex me just imagine how e go pain am 😭😂
2026-08-08 07:46:10
435
blacksugarbaby2
Blackcoco 🇳🇬🇧🇯 :
I swear d noodles no sweet am 😂 na rubbish baba cook
2026-08-07 15:05:35
1015
manlikefame__
FAME :
All this your remix no concern bro😂
2026-08-07 15:54:27
165
zarah22102
ZAROVA_foods :
Untop indomie u don turn musician 😂😂😂
2026-08-10 21:25:41
2
opontisun1
Opontisun :
The food go come taste bitter as I Dey hear the song
2026-08-07 09:34:27
694
bitsy627
BUBU✨🌸💕 :
No matter how d argument wan be….he go still ask if I will eat….if I no con chop he no go chop too😂
2026-08-09 05:14:31
1
tegasmile
teg@smile 🌟🇳🇬 :
he cook for himself na indomie🤣🤣🤣🤣
2026-08-09 08:07:02
1
stylebytl
Tola :
you're shouting abeg 😂
2026-08-09 08:20:14
3
mr_clouds099
mr_clouds099 :
I Dey fine babe sha. So when we get arguments, I go” go buy Shawarma For night only me go chop am for her front 😂💔
2026-08-07 19:04:33
10
aloyinlepon011
aloyinlepon011🦂 :
If nah me I go don laugh this guy nah baba ment 😂
2026-08-07 09:20:22
236
supluxgrace
imole🏮🪔 :
person like me one year that silence no go finish ooo I nor go chop your food again ooo😂😂
2026-08-07 17:56:39
15
ayoibrahim_07
ÀYỌ́Ọ́LÀ 📿👑 :
he dey cook ke....me I go don comot for house till her body calm
2026-08-07 14:21:33
86
sabi_boi.exch
AYINLA 😋 :
That why I keep saying don’t teach men how to cook 💔😂
2026-08-07 16:49:22
311
anumillie
IYANUAYO🩶⚠️ :
Abeg when Barry Jay release this particular verse 😂
2026-08-07 10:39:59
194
To see more videos from user @ayokaakewi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About