What of say I learn two work finish and I no sabi 😭😹
2026-08-08 13:27:32
1
Petitelastborn1🎀🌹❤️ :
girls wey get skills una dey call them local girls wetin men really want 😂😂😭
2026-08-07 16:54:14
1401
TH€ PRIM€ 🖤 :
Una day sell cloth for WhatsApp?😂😂😂😂
2026-08-07 17:32:03
769
vicky :
God abeg 😂😂 Thank God say I be baker😂😂
2026-08-07 07:26:11
311
Bimoe💞 :
If you follow social media ehn you fit stay stagnant wey you no know.
2026-08-08 08:12:44
203
@softlivingwithpraise🙈😍❤️ :
U Dey whine😏something wey Dey pay my bills on a daily basis 😂
2026-08-08 14:02:16
121
Chizzy🥀🌸🥹asf 🦋💦✨ :
Thank God say I get hand work
2026-08-08 04:49:43
34
Lilian👩💻❤️ :
I’m 16 & i’m a webdeveloer👩💻😌😂
2026-08-08 06:01:14
4
Nael :
😂😂 This one sweet me but don’t let anyone pressure you ooo😂😂😂😂😂
2026-08-08 07:11:35
3
uniquesweetsoul :
This one sweet me oo 😂😂😂
2026-08-08 06:11:48
2
Remilekun 🌺 :
Na human kidney I suppose dey sell?
2026-08-07 22:16:26
28
Riri✨🪖 :
The office Wey ur papa open tell am make he give us work 😭😂
2026-08-08 11:28:11
19
Goright Entertainment 🍾😌 :
Wetin Una Dey do together 😂😂🔥
2026-08-07 10:50:26
56
🫧✨Mercy💕🌸 :
I get skill, handwork come still dey work under person and I still dey sell for Whatsapp 😂😂😂😂
2026-08-08 04:55:21
22
MAEDIN :
Rate my design
2026-08-08 03:52:23
10
cocodiariesss🥹💕🫂 :
I’m a nail tech, I’m a voice over artist plus I’m a nurse and midwife 🤏🏾💕 I still sell scrunchies and facial mask💕😮💨 will do more soon 🤏🏾🔥
2026-08-08 06:37:27
88
Titilayo🦋 :
Asif say e easy to learn hand work in this economy to learn hand work now u gat Dey look for like 400k and above before u go fit learn handwork…..I get 400k for hand na e I won learn handwork 😏
2026-08-08 09:09:46
5
Ebuka Alex Opara :
Na arrest we go start the arrest those girls
2026-08-07 15:18:28
33
To see more videos from user @iamterski, please go to the Tikwm
homepage.