If I leave Abuja means say na outside country be that😂
2026-08-07 18:26:54
435
Biggest Mary🥰 :
Make I leave gwarimpa go oshodi keh 😂
2026-08-11 07:12:44
66
Neerah :
I can’t live somewhere else in Nigeria other than Abuja
2026-08-10 23:45:24
50
Abbey🤍 :
Since I move I de sufferrrr😭i miss Abuja like maddddd
2026-08-10 18:03:10
55
OBODOEZE :
after Abuja na outside country (Canada)
from my mouth to God ear 🙏🙏
2026-08-11 06:36:43
47
PARK SEO-JOON :
Abuja hard o but I nor dey comot 😂😂😂
2026-08-11 03:53:31
16
🧝♀️peace🌹 :
Omo na everyday I Dey cry since I relocate from Abuja enter Lagos
2026-08-11 07:26:19
11
💵🌹🫦 :
Make I just deh manage my Lugbe for now abeg 😩😂
2026-08-11 07:45:29
13
lifeof_dira3 :
I wan move! Nothing is here!! Work is remote but the people here just Dey one kain abeg
2026-08-10 22:52:35
6
TheInsideDutse :
For Dutse wey lifestyle fresh 🥰😁
2026-08-08 07:12:27
16
:
I’ve stay in both places but if you done live for ABJ no try come Lagos cus if u come it’s very hard to leave here and u won’t enjoy ur life like ABJ 😅😂 e go do u like juju but is very hard to move from Lagos 😅😂
2026-08-10 21:09:10
7
To see more videos from user @couragemi6, please go to the Tikwm
homepage.