Me wey con mistakenly sent 13k to another acct unko
2026-08-06 22:53:49
6472
VICTORIA🖇🤍🦋 :
My sister mistakenly sent 100k to wrong acct yesterday, Aboki commot 20k sharp con sent 80k back to my sister after a lot of calling and begging😂😂😂
2026-08-07 06:26:35
3782
Big Preshi :
how una take dey do wrong transfer
2026-08-07 07:35:04
4200
Olasco ✌️ :
Ontop 1k nawa
2026-08-08 00:11:45
0
ZET🌍 :
I remember the day I mistakenly sent 191k to wrong acc😂😂 omoh I even went to bank dem say the owner of the account is late😂😂Samuel me I know say you no die o😂😂
2026-08-07 12:10:21
2015
S🫧 :
Me wey send 75k to wrong acct nko 🥹
2026-08-07 08:07:22
672
0moboni🎀 :
The day I mistakenly sent 500k to a wrong acc I wanted to run mad
2026-08-07 20:38:22
5
slimmm01 :
Omo the day I sent 52k to a wrong account, na once I get bp
2026-08-07 15:15:55
6
Timi❤️ :
E don go
2026-08-07 14:30:48
2
❤️💕 :
Jesus my stomach 😂😂😂😂😂
2026-08-06 21:40:20
1746
__chinonso_ :
Valid crashout 😭🤣🤣🤣
2026-08-07 13:57:34
5
ANIKKY ELERU OMO🤰🏻IN IFO :
This is funny Aswear😂😂😂😂
2026-08-07 21:03:09
21
AGBEKEOLA :
Ago call you paaa😂
2026-08-06 23:55:42
426
abake 22 :
Imole no go kill us
2026-08-06 21:55:25
19
suzzy❤️💕😘🤗 :
She don waste more than the 1k card self lol I go call paaaa😹
2026-08-07 03:39:34
1337
Ezinne :
This thing dey pain oo….person wey e never happen to no go know
2026-08-07 20:07:21
10
Wealth78 :
Tell her to send acc 😂❤️🩹
2026-08-07 06:06:06
107
🦋Soso🥹💞🦅 :
Abeg make person do mistake send money gimme too na 😒
2026-08-07 15:48:09
26
To see more videos from user @agbekeakewii01, please go to the Tikwm
homepage.