Respect my man 😂 the fact say you dey always calm when your senior bro dey talk eh Na the highest street OT my bro ❤️❤️nobody be your senior man o except say your mama born am before you ❤️❤️❤️no ever put mouth for family matter oo 😂 I REGARD YOU MY BOSS 😂
2026-08-07 06:19:04
82
Bee🐝🌻 :
Na me nd my brother be dis 😊😂🤣
2026-08-07 05:35:39
140
BIG.J 🔥🔥 :
He for just mind he business 😂😂
2026-08-07 05:29:53
72
Gentle Lion :
nah me be this 😂😂😂 I go eve slap 👋am as I come back
2026-08-07 04:56:51
25
Timi :
I swear I love this brotherhood this is what I call family love u guys !!!!🥰
2026-08-07 05:08:59
8
mummy's girl 💝🥰 :
how far comot for there🤣🤣🤣🤣
2026-08-07 16:12:35
1
favorite💞💐💜 :
My blood 🩸
2026-08-06 22:42:05
49
Godday Success :
I just like the respect wey you Dey give ur snr bros , That’s shows respect as a lesson ❤️👏
2026-08-07 08:01:00
5
King 👑 Zion 001 :
Too love the blood line
2026-08-06 22:42:23
16
Daily dose :
Nor be lie o. Na family matter😂
2026-08-07 06:20:37
26
Raana Martins :
I go lie for you 👍👍
2026-08-07 08:54:21
1
gift nsini :
but na truth ohhh
2026-08-07 08:40:44
1
immaculate :
na my husband family be this funny people
2026-08-07 07:58:18
5
Bongo 11:11 :
welcome brother
2026-08-07 08:36:25
0
Kevin wizzy :
2026-08-06 22:35:00
8
slim chiboy :
i love you contect
2026-08-06 22:33:44
5
Emmie :
He say na pick you for ground , whip wall …. I’m stealing this😂😂😂😂
2026-08-07 09:29:54
5
19savage :
The blood 🩸 strong 💪🏽
2026-08-07 08:41:33
8
ER case :
your mind go dey just now
2026-08-07 01:45:15
14
ČHØĆÖ🎮 🇨🇲 :
Na family matter 🤣🤣 akpokrikrii please take ma life I’m your fan number one from 🇨🇲 for me you the best in 🇳🇬
2026-08-06 23:17:01
5
HIM :
😂🌹
2026-08-07 06:37:15
1
To see more videos from user @akpokrikrii, please go to the Tikwm
homepage.