If I don disappear, your gbedu no sweet again be that
2026-10-04 21:19:11
0
🎀Meenarh💨🎀 :
I think say na only me
2026-10-04 18:17:53
0
Pamilerinayo :
this just describes me
how can I tell the person I am dating that I just want to watch K-drama,stare at the ceiling and think about my life and sleep 😩😔.Just leave me alone guy 😒
2026-10-04 19:10:59
0
💔 :
And he will think am cheating 😭😂
2026-08-07 13:18:26
25
Leo Patrick 🪐🥂 :
2 days small if you sef no text wo w don end be that cuz I no go text again
2026-10-01 01:47:30
0
HAMEENAH🫦🌸(Founder of DBMC) :
I just Dey wake up now… make dem no think say I don go cheat
2026-08-07 12:18:11
3
ZET🌍 :
2 days keh😂😂 omoh I fit disappear for 3months😂
2026-08-07 07:12:49
15
isco_270 :
2days keh, abi 6month 🤣
2026-08-08 01:13:00
2
𝓐𝓲𝓼𝓱𝓪𝓪𝓪 ᥫ᭡🧸 :
And he'll think I don't care
2026-09-01 21:32:14
1
Kenny's cut :
bro you're my type sometimes I disappear 2 week's
2026-09-09 18:27:55
0
Dänïel….🤴💫 :
So I’m not the only one , but she thinks I don’t like her 😭😭
2026-09-07 09:03:20
0
Muazu Sabiu :
Aswrr😭😂
2026-08-08 16:55:47
1
𝑵 𝑬 𝒀 𝑴 𝑨 𝑹 :
Last Time I forget say I Dey talk to person omo na me use my hand tell am say Mke she find who go love am properly abeg
2026-08-07 22:33:54
2
YòrúbáDæmon ✨😈 :
Relationship is not for me Abeg 😅
2026-10-02 11:19:55
0
Jessica powers :
I just like Dey my Dey
2026-08-26 05:35:58
0
TINY TWINKLE ✨💐 :
Me wey Dey pause love matter for my customers 😂😂I don’t think they input relationship for my system at all
2026-08-06 23:44:00
2
ABF👾👾 :
BOD✌️
2026-08-06 22:38:45
1
shawty 🖤🤍 :
Honestly 😭
2026-08-07 23:01:14
0
✨Blessing✨💖💫 :
for real 😂
2026-08-18 16:33:49
0
Account Not Found :
How?😭😹😮💨
2026-08-12 06:06:27
0
Ayomide 💚 :
Afi kolohun shaanumi
2026-08-21 15:09:10
0
~vicawajis ♡🍃 :
Me wey dey isolate myself like madtt
2026-08-08 06:39:29
0
ÖŁÜŴÂJÜẼÐÂŁÖ👾 :
Definitely me
2026-08-08 00:01:46
0
To see more videos from user @_bolarin, please go to the Tikwm
homepage.