@enuguson_: #creatorsearchinsights #viral #foryoupage #foryou #fyp

Enugu Son_🇳🇬
Enugu Son_🇳🇬
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 07 August 2026 01:49:14 GMT
54097
3678
151
93

Music

Download

Comments

network1464
Network :
You just said the negative side the positive side is some are still balling and living happily.
2026-08-07 09:11:36
318
user3934686291737
Emmy 2245 :
my brother Never broke oo he dey ball like mad
2026-08-07 12:52:37
70
ola_omosehin
OLAMIDE :
We still dey bro
2026-08-07 18:47:00
0
jennifer.grace187
Doctor Jennifer :
i use am I no die am not poor thank God for everything
2026-08-07 18:51:00
1
od_royce
ROYCE :
some still dey on guide
2026-08-07 15:11:46
32
satandar.manic.ef
Paramount💙❣️🟡SatandarManic :
I user am and I'm still Active
2026-08-07 20:31:37
7
royalfundzexchange
Big Royalfundz Exchange :
Some wey no use am don die poverty don kill some too
2026-08-07 18:51:04
3
user31702145333507
ONYI MONI :
Some way no rush life don die too some dey xtra poor
2026-08-07 19:54:19
15
milanox91
Milano🥷 :
person wey use this sound that year de cape town now na you know wetin you de talk
2026-08-07 19:00:19
9
m_daveprivate
M_Dave :
I still the ball till now life Nobi nollywod
2026-08-07 13:58:22
7
chukwunenye63
chukwunenye :
even people wey no use some still die so life nobe watine we think on God
2026-08-07 10:12:36
25
stephenohiowere
St Stephen 💙 :
And some don get more money now
2026-08-07 14:35:58
4
yall_meetarmstrong
ARMSTRONG :
And many still dey get am clear Life no be Nollywood and God no be anybody Uncle
2026-08-07 15:24:56
13
chukwuebuka..0
Gemini :
Some still guide now... Rush life ooooo time flies
2026-08-07 16:14:52
6
ifeabatago0
UNBOTHERED IFEABATA✅💎😂😂😂😂 :
De lie most of dem don settle down
2026-08-07 18:54:31
6
kelvintochukwu5
Kelvin :
All of them still guide nothing happen to anyone 😁
2026-08-07 16:02:44
6
user29688784362990
Ugochiyere ♥️ :
comment section disappoint am 😂😂😂
2026-08-07 19:41:37
0
germanreudiger
GermanReudiger😈🍏⛑️🍀 :
I never die oo
2026-08-07 16:02:38
0
rightman8177
Rightman :
some still dey flex life no be nollywood some people wey no use am done die some still dey broke
2026-08-07 11:53:58
4
matthew.ene
Matthew Ene :
Na now enjoy start self 😂
2026-08-07 10:22:50
4
canada_boy87
Emmzy FUNDZ 🇺🇸 :
omo no allow anybody use motivation quote wyn you,go level up 😎😎
2026-08-07 19:54:50
3
bernard_onah
Bernard_ona :
many still dey get am clear
2026-08-07 14:17:03
2
mandela.gift2
Mandela gift :
please can we be friends 🫣
2026-08-07 04:08:35
3
johnokorie676
$∅pürüçhûkwū :
and many still dey get am clear
2026-08-07 14:50:30
1
To see more videos from user @enuguson_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About