@caros_son: I Dey like babes wey don finish school 🤣🤣🤣🤣🤣

Uncle Emeka 🧸
Uncle Emeka 🧸
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 07 August 2026 07:10:40 GMT
93633
15513
292
1349

Music

Download

Comments

chi_baby596
Chi_baby💞 :
Who go train me 😂😂😂 I go marry u, nor fear 😂😂😂
2026-08-07 16:18:55
26
draneze
DRANEZ :
Carry am go do masters sef😂😂
2026-08-07 08:06:52
247
blossom.ms.shark
blossom.ms.shark :
Omo I can’t defend you again😭😭
2026-08-07 07:13:13
634
mrjarule0
Lǐ hǎi 李海 :
Preferably make she study medical course 😅
2026-08-07 14:40:22
2
joeblue2
𝓕𝓻𝓮𝓮𝓶𝓪𝓷🤍 :
Real 😂I Dey sapiosexual 🫴😭😅😅😅
2026-08-07 12:31:16
66
sammyfbs1
Sammy :
make sure you startup business for your babe ooo, i dey like business women 😂🤣😂🤣😂
2026-08-07 16:55:20
4
flexibleson.com457
Rynoblaze 4440 :
why only women full this comment section 🤔 🤣😂😂🤣🤣
2026-08-07 07:19:32
3
bardguys
BardGuys :
Make she read Law or Accounting 🤲🏼, I won make she manage one company abeg 😂
2026-08-07 13:29:38
47
tracker991
Tracker :
Make him no forget to open big business for her too , because I Dey like independent woman 🤣🤣🤣
2026-08-07 16:13:31
25
samievopin
Samuel Eto'o :
Establish your girlfriend I Dey like those kind ladies 🤣🤣
2026-08-07 16:39:42
11
bobbyblackz
DARK🥷🏻-VEE🥷🏻🌚 :
Bro why you the shade INTENTIONAL MEN 😂😂😂
2026-08-07 10:13:56
17
williamsbigbase
Williams Ogbeide :
Abeg lawyer o😂😂😂😂😂
2026-08-07 14:00:36
1
daniella_2000_a
Daniella :
You’re not a good person 😂😂😂😂
2026-08-07 12:35:24
15
uchechukwu1.com
Bado 🇬🇧 :
abeg she don text u??
2026-08-07 13:42:38
16
bobbyautomart
Neche🩺⚕️ :
if she finish Bsc train am reach masters for me abeg 😂
2026-08-07 14:50:37
5
sen_2261
DEE 📿🖤 :
bestie needed
2026-08-07 12:12:25
11
ritty0991
Rittyworld :
Me too won marry graduate o
2026-08-07 08:20:18
5
szasonlywifeeee
Not your Fave💕 :
My babe don train me finish🥹 I don ready for you
2026-08-07 14:43:12
7
To see more videos from user @caros_son, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About