@caros_son: Because I just Dey call no be say I really get wetin to talk 😂😂😂

Uncle Emeka 🧸
Uncle Emeka 🧸
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 07 August 2026 07:34:01 GMT
19453
3882
56
177

Music

Download

Comments

scotttaker
🦉 :
I dey like make den see missed call😂
2026-08-07 14:19:11
1
sam_kauben
Samuel :
I no just like call
2026-08-07 13:03:00
1
may_fragrance13
Mary Yahaya :
As i dial the number wey that girl say dem no reach to talk to me, na once i get excuse to give. 😂
2026-08-07 07:46:38
1
cheftina0
T I N A S H E :
Make I say *you nor see my missed Call?? 😂
2026-08-07 07:37:14
78
justjessieca
Jessica :
Ohh it’s not only me 😭
2026-08-07 08:21:53
23
onyekachkwu
🧌 :
Once e ring 3 times I go just end am. I go just say at least I don try 😂
2026-08-07 09:06:44
4
dee_archives0
Dee’s archives 🌸😝 :
Na that mood I Dy now 😭😂,because what do I say 😭😂
2026-08-07 07:37:50
4
emzy_050
Emzy🎃 :
I swear.... I think say na only me day do dis kind thing self 😂😂😂
2026-08-07 08:31:38
4
delware897
Young Master🐉 :
“I called but you didn’t answer “ na my best line 😂
2026-08-07 09:20:24
1
sugarrrrrrrrrrr1
𝕯𝖊𝖇𝖔𝖗𝖆𝖍🍒 :
Make e no be like say I no call 😭😂
2026-08-07 07:39:13
1
nuryt006
Nuriya Salisu Bakari✨❤️ :
yesss ooo😂😂
2026-08-07 14:27:44
0
abdulzaza20
𝓡𝓪𝔃𝓪𝓺👨🏼‍🍳🧞‍♂️ :
Bestie needed
2026-08-07 13:01:27
0
tslte1
🫧.🎀 :
Omo e go far 😭😂💔
2026-08-07 13:29:48
0
jaelthefirst_
JAEL❤️ :
At least dem go see missed call😂
2026-08-07 09:34:00
5
pahpah289
Paris❤️🧸 :
I swear and I go call like 2 times 😂😂
2026-08-07 09:47:39
0
umar9336
jordanumar :
so make my 15naira airtime wey I de manage for 2weeks finish? dey play 😅😅
2026-08-07 14:52:32
0
kosibabe0
🌸KOSI🌸 :
I called but it wasn’t connecting 😂😂😂
2026-08-07 09:54:58
0
idk_precious
Precious :
Guyy I get problem o😂😭
2026-08-07 10:38:23
0
To see more videos from user @caros_son, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About