@obese_01: @Wizkid #sapa

SeGun Obese
SeGun Obese
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 07 August 2026 07:46:45 GMT
146945
15016
359
3065

Music

Download

Comments

justbright15
just bright✨💫 :
Na so my phone spoil ah wan sell my PS😔💔
2026-08-08 12:03:41
1
rydar23
Account not found :
I de find who wan sell ps4 for 150k😂
2026-08-07 18:09:46
81
assorted304
Assorted🇰🇷🇰🇷 :
I know day sell my evidence oooh 😂😂😂
2026-08-08 13:27:55
64
focus5423
F.Ø.Ċ.Ü.Ş⛷️💜 :
I no too Dey watch am😭😂
2026-08-07 16:39:53
117
afolabi2241
ÖÑÏẼŁ🦀 💨🖤 :
Nah chair remain but e no go be our portion 🥺
2026-08-07 08:36:55
530
bababryan5
bababryan5 :
I talk say Ps5 and PS4 nah same thing 😂 I sell my Ps5 buy 4 use the remaining guide 😂😂
2026-08-07 14:07:59
66
lostinside32
ŁØŞŤ❤️‍🩹 :
I wan sell my second phone, 2 phone dey too heavy for my pocket
2026-08-08 12:35:18
19
base2ny
[B@S€~ 2.] :
Abeg who wan buy chandelier light…. or how una dey call am, I no kuku dey on am
2026-08-07 18:39:28
5
boyalonedc344
BÕY ĀLÕNẼ..💔🌏 :
Guy..!!! Na only bed remain oo😂😭💔 my TV, PES3, chairs, bed stand and other things don move💔😂
2026-08-07 15:33:06
13
badboy_zazi01
Badboy Zazi01🇺🇸 :
For one month.. u never ready i Dey go 6 months before I go think to sell something
2026-08-07 17:16:02
16
_smallbtc_1
𝓢𝓶𝓪𝓵𝓵 B✝️C :
Make e no be signs shaa 😭😭😭😭
2026-08-07 17:39:20
9
orilowo_chase
CHASΞ🪖 :
i don sell everything nah bedframe I dey sell next and by Sunday I don put my bed for ground 😂
2026-08-07 18:17:41
6
chrisrado1712
CHRIS - RADO :
Me right now, I dey find buyer to my 32 inches frameless LG TV, anyone around ibadan that's interested
2026-08-07 14:38:35
11
investorslarry2315
INVESTOR LARRY 💛⚓️ :
I get laptop 😂😂😂no cap
2026-08-07 18:36:34
16
mw.c_a
C_A🍁🤍🥷 :
I don call Musa one of my ring dey tight me for hand😂💔
2026-08-07 13:06:36
27
collins00014
Collins-🚀 :
me way sell my fan as we enter raining season 😂💔
2026-08-07 15:55:23
5
dcmonet01
B.A.Y.O🥀 ✨🌴 :
I don de Dey debate about my pc😹😭 I fit mount computer villa anytime soon😂
2026-08-07 16:18:40
8
legit_jnr
༒ 𝔩𝔢𝔤𝔦𝔱_𝔧𝔫𝔯 ༒ :
Nah u know why u wan sell 😭😂 💃😸 never sell ur gadget Ejeh 🤝
2026-08-07 18:26:27
9
To see more videos from user @obese_01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About