@unique.de_bozz: Running for people wey get 50k, me wey no get I Dey watch 😂😂#costlyjimmy #akwaibomtiktokers #uyotiktokers #akwacross #tiktok

PERFUME VENDOR UYO
PERFUME VENDOR UYO
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 07 August 2026 08:18:21 GMT
16034
2217
163
172

Music

Download

Comments

followmefornoreason_4
One kind person :
You no fit see my mama for that kind settings 😂
2026-08-09 09:05:52
4
jonathanb806
Big Blessing :
Why are you making me laugh in church na😂😂
2026-08-09 09:40:26
3
user677577734605
USA BABE🇨🇻🇨🇦 :
mma etubum blessing don overflow already 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-09 12:11:12
2
adorabcraftworld
| wax melt| tea light candles :
etubom blessings don cover Mma etubom🤣🤣🤣
2026-08-09 15:31:35
1
blessingpeter3616
Smart Peter :
Na you get my FYP😂
2026-08-10 20:12:32
1
hairsarenabyprecious
HAIRS ARENA by Precious :
Na so dem carry one handkerchief and share it into 20 and sell for 5k for ibesikpo
2026-08-07 10:21:33
21
natasha.ekanem
Natasha Ekanem :
3over3 at ikot udo na my uncle run that church o,he was a fisher man before u no my uncle run leave fish come open church say na God call am,him dey do fake prophecy to scam people to collect money,😂🤣in the name of assignment na why l no dey gree go church again,my uncle get mind scam my mama were be him sister🤣😂🤣🤣🤣
2026-08-07 20:01:34
5
peace.daniel71
Princess Daniel :
Omo Akwa Ibom language too sweet 😂😂😂😂😂
2026-08-09 08:58:54
4
praises_edet
Praises :
I don't have much to say but e don reach 3 months now I no put offering for church, na only God know my problem I've been depressed but no one knows cos I'm still moving around and still acting very ok but I've been battling depression for a very long time now...once e reach offering time I no dey bother to collect envelope cos no need not to talk of running down to the alter even if na 200 naira I can still put as offering but I won't, God knows my problem, for me to start putting offering again in church he knows what to do, otherwise going to church alone is enough proof that I haven't backslide nobody is saying u shouldn't run down to the alter o, just do what best work for u God knows everyone's heart mek I rest abeg
2026-08-07 14:07:08
2
missjacobson
The June_Jacobson :
Girl please!!! 😂😭
2026-08-07 09:07:21
4
sugarr2580
brownsugar0 :
las las dem go share the blessings reach N100 ku yak ubok mfo anana ke usan 🤣 sé anienie ben di
2026-08-07 14:20:14
7
preciouspeter157
Empress ita :
i swear 🤣🤣🤣 we de too do
2026-08-07 21:51:19
2
emeraldofthegoodlife
emeraldofthegoodlife :
The way I take fling hankerchief wey papa don sweat wan keep for my head eh, na so papa say I be queen o make I meet am later.
2026-08-07 11:52:31
6
user3810082171113
merciful mary :
life isn't what you think. Blessed is the hand that giveth... That is what we call exchange in the other way round. Udoho ntohn. That donation could be used to speed up blessing or rule out negative problems in the givers life. God was not stupid when he requested Isaac for a sacrifice and Abraham wasn't foolish to go with his only son. Afo ado ntohn ado
2026-08-08 07:32:49
0
abigailetim60
abigailetim195 :
mma etubom is living with the blessing in the house 🤣🤣🤣🤣
2026-08-07 21:53:23
1
usercharity93
May 29💃💝 :
I'm too shy to do all those things tho🤣
2026-08-07 09:48:46
1
mma.mbakara
Mma Mbakara :
by God's grace, you no fit see me for that kind of setting. anything way pass offering. count me out😅😅
2026-08-07 13:57:37
1
To see more videos from user @unique.de_bozz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About