Money dey in different levels see awo get moni oo🥲🧏🏾
2026-08-21 22:44:53
0
JUST_KELVIN✨🧸 :
My mentor
We go get money
2026-08-07 11:12:12
194
ᵈᵉ ℂ𝕚𝕡𝕙𝕖𝕣✅ :
Since my mama die I never mk am
dat time
so na wetin dey motivate me to keep moving forward 😮💨😭
2026-08-07 13:19:22
39
More than Music 🎵 :
They restricted me not to speak in my household family meeting 💔🥹
2026-08-07 11:54:41
28
N€ch£REⓂ️ :
Na so e reach mi turn God put his phone 4 DND😢
2026-08-08 20:56:17
8
Chäméleon🦎 :
Na so my papa remove me from family Group 🤦
2026-08-07 11:23:04
12
ʙɪɢ.ᴅᴇsᴍᴏɴᴅ :
my uncle no they allow my papa rest
bcuz e guide
2026-08-07 12:45:38
11
⁖℘༒FɆMŦɆȻĦ ⁖℘༒ :
I dey shade for my former school group dem don dey look me less omoh I dey wait until I become a profitable trader
2026-08-10 16:22:02
6
Blæck Chris🌚 :
guide oooooooooo😁😁😁
2026-08-07 11:28:17
8
Ben-❌ :
The fact I was born as a man 😔
2026-08-08 08:01:31
13
Triumphant 🌈🕊 :
No be lie..
fear my return.. 💯
2026-08-07 11:10:52
9
Henry nice :
I day tell
2026-08-18 11:37:52
1
Samklem_Billions :
some people go feel say na play be this 😔😔
2026-08-08 17:07:34
2
Anyi global concept :
them said I be outsider for my mama house 🥺😒
2026-08-08 13:54:50
2
luca jnr 💥 :
ogun wan kill poverty
2026-08-07 16:47:28
2
Peter Undie :
your cousins don do wedding once without inviting you. as a man just guide
2026-08-09 14:12:01
3
SUGAR 😜DADDY😈👻 :
One of my best friends got money and started calling me poor man pickin Sapa dey surround me
He even stop talking with me the hang out with big boys aiii so for mee I Go GET MONEY😈😔
2026-08-13 08:45:11
1
o̸l̸a̸m̸z̸y̸ w̸e̸l̸l̸s̸ :
nah because of dis money my mama die
so I motivate my self say
I MUST GET MONEY O
2026-08-14 10:37:50
3
ŁŮČĶY🧧🍀 :
It’s only my mom
2026-08-07 14:07:57
1
$UCHECHUKWU$ :
one day my step sister tell me say I no go ever make ahm
but I trust God, because man no be God
2026-08-11 20:21:03
1
Trust♨️ :
only bro with four sisters and my mom
2026-08-09 00:00:45
2
To see more videos from user @_ambassad0r, please go to the Tikwm
homepage.