@mrrealtalks: Meet Segu Daniel from Afiesere Ughelli who is specialised in st£aling phones in party, he was caught yesterday in Orhuakpor Community during the burial ceremony of the CEO of Jodos mortuary. According to Segu he sells the phone 20k to 30k and has stol£ more than 100 phones #relatable #trending #nigeriatiktok🇳🇬🇳🇬🇳🇬 #ughellivibes #goviral
I remember some years back wey dem collect my phone for inside Keke, just from Iwrekpokpo junction to Ofuoma town but d keke guy drop me for Amekpa junction say he no dey go Ofuoma again. Not knowing say he & d single passenger wey dey d keke don collect my phone. My brother, I nearly craze dat period bcos I no believe say something like dat fit happen. I just hope & pray he faces d full weight of d law.
2026-08-07 15:55:21
1
Lucky billion :
This boy don dey do this work for years now
2026-08-07 11:22:51
0
mommy SpeSam :
that segu don too do
2026-08-07 12:41:39
0
Hope nice 💕❤️🌹🫂 :
This boy na big thief oooo
2026-08-07 15:47:00
0
To see more videos from user @mrrealtalks, please go to the Tikwm
homepage.