nah battery low and network failed dey scare this generation
2026-08-07 20:33:18
0
MIDER 🪖💳 :
Wetin concern mohbad papa for this matter again 😂😂
2026-08-07 19:54:28
1
Sir Timmy global limited :
Make woli Agba family hold on till September
2026-08-07 15:25:06
41
Ayfresh007 :
Abi oo. Please everyone should pick number.
2026-08-07 18:30:44
13
Ever Green GG LIGHT :
100 for you
2026-08-07 20:31:19
0
♍️SUNSHINE 💘♍️ :
Someone should tell to stop laughing 😝 I tire 🛞
2026-08-07 19:57:36
5
honkunleadetiloye :
Na internet go scatter dis world laslas😏
2026-08-07 19:05:34
11
toyinadewolegxgxxx :
Let him hold jare we are still sorting all this first
2026-08-07 20:25:50
0
DaddyYo :
Gbogbo wa la ní ejó burúkú family wa lọ́wọ́ 😂😂😂
2026-08-07 12:35:23
24
kelvinjames531 :
yes ooo
2026-08-07 13:38:48
0
shakarah :
mayD and Cynthia morgan episodes dey come sev😂
2026-08-07 14:46:18
8
BeadedbyTeno :
😂😂😂😂😂plssssss
2026-08-07 16:16:38
1
Mummy Rope🎱🎱🎱 :
Abi oòo
2026-08-07 13:23:47
1
Mojala :
My family matter dey come by December. I don pick that month o make una stay tune. Nobody should drag am with my family ooo
2026-08-07 19:33:18
0
mee mee :
Abi naw
2026-08-07 12:48:20
1
HLM _Adeh❤️somebodiOfLagos :
As wetin concern me with okoye family wey no sabi me? Irrespective nothing we fit do but our governments dey treat us dey ok than focusing on other people personalities
2026-08-07 16:07:56
2
Idiat Adebowale Arikeade :
Abi o
2026-08-07 13:21:03
1
Anuoluwa Adewumi :
Oya mi lenu ooo the money wey my husband drop for me to cook soup i dun use the money buy data 😂😂😂
2026-08-07 15:38:31
0
Damilare Olatunde :
🤣🤣🤣🤣
in all family love is so important
2026-08-07 15:41:11
1
TAILOR BEADOXBLING | AOC × EOS :
Wahala everywhere 😂😂😂😂
E be like say this una queue go long oo😂😂😂
2026-08-07 13:38:31
1
ALMUHEED :
me self I get my own, my brother
2026-08-07 15:28:04
1
? :
Please tell them o😂😂
2026-08-07 20:34:03
0
To see more videos from user @mcalways1, please go to the Tikwm
homepage.