I Dey regret cos the rate I do keep mute on calls is crazily alarming lol
2026-08-08 10:32:16
2
Sumisola 💗 :
My table 😩I don tire I no sabi hold conversation again
2026-08-08 11:18:27
3
𝓘𝓯𝓮𝓸𝓶𝓪🎀🧁• :
I nor even sabi communicate again.
2026-08-08 09:52:04
0
Jozzy’s glam :
Dem con Dey think say na forming, Omo I don too single oooo, I nor sabi chat boy again 🥺😅
2026-08-07 21:12:24
56
~MØ~ :
Na wetin I dey face
2026-08-07 16:16:42
51
Sarah💫💥 :
That's not true though.... I am chronically single but I know very well how to hold conversations as long as my partner knows how to the we'll vibe really well.
2026-08-08 09:45:19
6
Smf↔️☹️💔 :
I go just Dey asked u have you eaten how are you doing
2026-08-08 05:55:43
7
𝑬𝒍𝒍𝒂 ♡ :
Nah that stage I Dey now😭
2026-08-08 11:30:58
1
𝒮𝒰𝒩𝐹𝐿𝒪𝒲𝐸𝑅🌻 :
Omor small talk I don tire 😭😹
2026-08-07 21:49:23
21
Ayomide😚🍒 :
Omo I don worst oo😭😂😂any small thing sticker😂
2026-08-07 18:34:56
9
B.e.l.l.a 🥀🙂💔 :
ohhh no wonder.
I no just dey hold any conversations
naso so Hey hope you're gud? 😂😂
hey, have you eaten?
how was ur day 😂😂😂
2026-08-08 07:09:55
4
Oyinkansola♾❤️ :
I don’t even know how to keep conversations anymore 😭😂 I will keep saying okay,Yes and I give answer to what you ask 😩😂 but I’m trying to work on myself now sha 😩😂
2026-08-07 13:35:54
9
Rukky😩💕 :
Omooo I Dey face am here🥲💔
2026-08-07 22:34:52
1
LAVIDA🏌🏿 :
E don already happen, any small thing I don reply “ok.” End chat 😂
2026-08-08 07:40:22
1
Virgin :
lol it’s been three years
2026-08-08 08:28:10
3
𝓕𝓪𝓼𝓲𝓵𝓪♡𐙚 :
Omoo, I can literally go a whole month without texting anyone or replying to chats 😭
2026-08-07 22:24:24
3
DE-BAMZ STORE®🧤|SANGO/IJOKO🚦 :
na wetin i dey face now be this😂😂😂
2026-08-07 20:27:04
3
To see more videos from user @rah_man0.1, please go to the Tikwm
homepage.